Oyi

Oh alright
Yeah yeah yeah

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Ah, é isso

Ah tudo bem
sim Sim Sim

Ajude-me a espalhar esta mensagem como a Globacom
Não faça ninguém vir aqui dey vir forma dey
Eu sei dizer não ser todo mundo seguir vir A
Nd não ser todo silício
Ehen
Faça com que você não venha te lavar
E fazer você fazer exatamente o que você quer fazer
Faça você não diga que eu não te digo
Faça você deixar que diabo venha dey te usar
Mas se eu disser que te amo
Abeg abeg não vai me transformar em seu mugu

Naquela época, 30 bilhões não vão você
Naquela época, Edumoga não vai te ver
E se eu começar a te estressar
Deixe-me saber porque eu não quero te irritar
Bottom line, na só você nós te conhecemos
Ao mesmo tempo, você vai fazer o favor de você

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
Então faça nós fazer coisa coisa jeje
Faça nós fazemos show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Então apenas esteja vivendo sua vida
E fazer coisa di jeje, show de vida

Se corpo dey quente você, beba água
Não venha, dey como manteiga
Porque eu sei que você sabe que eu te conheço
E não é que todo curativo vai te servir
Faça você não me faça mara eh
Atenção para minha questão eh
Eu não cabem halla, eu não sirvo grito
Eu não quero fazer, na minha e você fala sobre
E se eu disser que eu gosto de você
Abeg não deixe shakara vir dey te matar

Naquela época, 30 bilhões não vão você
Naquela época, Edumoga não vai te ver (hehe)
E se eu começar a te estressar
Deixe-me saber porque eu não quero te irritar
Bottom line, na só você nós te conhecemos
A mesma hora que você vai fazer, nós te favorecemos

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
Então faça nós fazer coisa coisa jeje
Faça nós fazemos show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Então apenas esteja vivendo sua vida
E fazer coisa di jeje, show de vida

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
Então faça nós fazer coisa coisa jeje
Faça nós fazemos show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Então apenas esteja vivendo sua vida
E fazer coisa di jeje, show de vida

Faça você dey verificar-se
Antes que você venha, você vai te lançar
Porque eu não tento para o seu assunto
Faça você manteiga, faça você não dey passar por você
Porque eu vou fazer o meu
E você vai fazer o seu próprio
Qualquer coisa que permaneça
Na osso nós vamos osso
Porque a vida é muito curta para debater
Níveis muito puros para você, na wetin

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
Então faça nós fazer coisa coisa jeje
Faça nós fazemos show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Então apenas esteja vivendo sua vida
E fazer coisa di jeje, show de vida

Composição: