395px

If You Like (feat. Shemzy)

BNXN fka Buju

Oh, my God
Shemzbond

I will really like to be your baby
But that's if, if you like
If you have somebody else ke sọ fun me
Break my heart, if you like

Oh, oh, if you like, I go like
Me and you go somewhere nice, solo time
Aeroplane, straight to Mykonos
But it all depends on if you really like

If you like (na so)
If you like, if you like
If you like, if you like
If you like

Oh, ele, my love na adolescence
Of course you are making sense
Your friends demma hating
Dem go need Panadol

Ele, na God dey adore women
Porsche go accompany Benz
Your friends demma hating
Dem dey push their luck

Ele, my love na adolescence
Of course you are making sense
Your friends demma hating
Dem go need Panadol

Ele, na God dey adore women
Porsche go accompany Benz
Your friends dem are hating
Dem dey push their luck

Sitting nice, different vibes, feeling like
Person wey dey for don hypnotise
Order wine, order ace, I wan pay
I'm feeling like Merlin bayi
Looking like chicken pie, fucking vibe
Ibinabo, tell me why they are looking like they don't want me by your side
Oh, oh

If you like, if you like
If you like, if you like
If you like, if you like
If you like, if you like
If you like, if you like
If you like, if you like
If you like, if you like

'Cause I would really like to be baby
But that's if, if you like
If you have somebody else ke sọ fun me
Break my heart if you like

Composição: Daniel Benson