395px

Dangote

Burna Boy

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come

Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote ainda dey encontrar dinheiro o
Sem nível, sem nível
(É Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote ainda dey encontrar dinheiro o
Eu não dey, eu não dey
Não posso dormir com o dinheiro
Quem eu sou?
Quem eu sou?
Por que eu não vou encontrar dinheiro
Eu não mando ninguém
Me I dey hustle gan gan
Choko, faça você se apressar, vou lá

Eu não sou olodo, eu não sou bolo
Wo Omo para ba lo foda-se
Eu vou te mostrar minha cor
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
A matéria é bastante
Enu mi ole so tan
Oh não não o
Faça um ouvir bem
Quando eu luto e luto
Wetin eu acho encontrar?
Kaluba que eu acho
Quando eu passo de um lugar para outro
Wetin eu acho encontrar?
Nao o dólar que eu acho
E eu não faço sim sim
Sim Sim
E muitas pessoas não me dizem não, não, não
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
É porque eu realmente sou por amor?
Se eu receber dinheiro eu vou jaiye lokpopo
Eu vou te dar dinheiro, eu vou ser seu patrocinador
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
É porque eu realmente sou por amor?
Se eu receber dinheiro, você vai saber
Ainda vou me apressar até o teu reino chegar

Porque porque
Dangote, Dangote (oh)
Dangote ainda dey encontrar dinheiro o
Eu não dey, eu não dey
Não posso dormir com o dinheiro
Quem eu sou?
Quem eu sou?
Por que eu não vou encontrar dinheiro?
Eu não mando ninguém
Me I dey hustle gan gan
Choko
Faça você se apressar, eu vou
Eu não sou olodo, eu não sou bolo
Wo Omo para ba lo foda-se
Eu vou te mostrar minha cor
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
A matéria é bastante
Enu mi ole so tan
Oh não não o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi você esquece dizer que eu sou a górgona
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey encontrar dinheiro ro ro
Encontre dinheiro ye ye
Encontre dinheiro não não
Quem eu sou para vir dormir, oh não
Venha, dey ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey encontra dinheiro
Dangote dey encontrar dinheiro o
Otedola dey encontra dinheiro
Por que eu não vou encontrar dinheiro o?
Ah ahn encontrar dinheiro
Adeleke dey encontra dinheiro o
Adenuga dey encontrar dinheiro
Por que eu não vou encontrar dinheiro?
Encontre dinheiro, encontre dinheiro
Por que eu não vou encontrar dinheiro?

Composição: Burna Boy, Kel P