395px

Dis Love

DJ Spinall

Dis Love

Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo
This love na wantinti

Make we play like we dey movie o
That kind play wey you go dey play mummy oo
Mummy o mummy o Mummy ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le

Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
[Tiwa Savage
Anywhere you dey
I go dey o

Long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Kiss me baby make I rest o
Nobody do me like you do

Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti

Baby girl I love you
Sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita

American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me
Yea

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti

DJ Spinall
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Spinall
Wahgwan
Spellz

Dis Love

Diga-me, menina, como você vai?
Baby, diga-me fazer eu saber como você dey o?
Querida, me diga quanto eu vou pagar
E vamos voar para qualquer lugar para as férias o
Este amor na walangolo
Este amor na wantinti

Faça-nos jogar como se fosse um filme
Esse tipo de jogo e você vai dey jogar de mamãe oo
Mamãe o mamãe o mamãe ooo
Garota e eu vá brincar de papai oo
Garota, se você for baby, eu serei babá, o
Veja como você bem como Agbani o

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby, faça eu dey onde você quiser
Venha fazer te mostrar carinhoso especial

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le

Baby, faça eu dey onde você quiser
Venha fazer te mostrar carinhoso especial
[Tiwa Savage
Em qualquer lugar que você queira
Eu vou dey o

Contanto que eu dey com meu bebê o
Wetin eles não sabem eles vão odiar o
Beije-me, baby, deixe-os irritados
Leve o assunto para a cabeça deles
Beije-me, querida, faça-me descansar
Ninguém me faz como você

Beije-me, baby, deixe-os irritados
Este amor na walangolo
Este amor na wantinti
Este amor na walangolo
Este amor na wantinti

Menina eu te amo
Sente-se nele
Menina, venha reclamar
Eu sei que você ama essa batida doce melanina
Oh você poderia ser minha doce Seniorita

Garota americana vem choramingar para mim
Minhas garotas jamaicanas vêm reclamar para mim
Ojota meninas vêm choramingar sou para mim
Minhas garotas caribenhas vêm explodir por mim

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby, faça eu dey onde você quiser
Venha fazer te mostrar carinhoso especial

Garoto londrino venha me dar
Todos os meus meninos de Lagos eles gastam comigo
Rapazes jamaicanos eles tocam para mim
Meus garotos americanos, eles ganham para mim
Sim

Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby, faça eu dey onde você quiser
Venha fazer te mostrar carinhoso especial

Este amor na walangolo
Este amor na wantinti
Este amor na walangolo
Este amor na wantinti

DJ Spinall
Me dê isto
Me dê isto
Me dê isto
Spinall
Wahgwan
Spellz

Composição: