Osusu (feat. Jeriq)
Na Famous Pluto
Ogbe
(P, P)
(Wototo)
Kasala burst the nigga
I mat the nigga if the nigga run
Wahala, I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry run
Wetin dey sup?
I must active if the owo dey involved
Leave cho-cho-cho carry the money come
Jeriq wassup? Put me on call
I hear say one nigga carry the money run
I no one too day talk, I go spill he blood if he burst
I no one dey lock up, I make sure I carry my gun
Na osusu money na the nigga carry run?
Kasala burst
The nigga, I mat the nigga if the nigga run
Wahala, I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry run
He father, he papa
Kasala burst
The nigga, I mat the nigga if the nigga run
Wahala, I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry run
He father, He papa
Wetin dey sup?
I must active if the owo dey involved
Leave cho-cho-cho carry the money come
Jeriq wassup? Put me on call
I hear say one nigga carry the money run
I no one too dey talk, I go spill he blood if he burst
I no one dey lock up, I make sure I carry my gun
Na osusu money na the nigga carry run
Ogbe
Wetin dey sup? Kasala don burst
Oga update me, ogbe don come
My website more dollar dot com (ogbe)
Get that man down, wizzy don't dull
You wan run? Usain bolt (onye ọsọ)
Many ga-egosi gi movie Home Alone (ego afọ)
Na money matter make you see me for road (m ga-ekwe)
Samba ga emekwa ife actor melu boss (spiritual)
Loader 40, picker 40, middle man 20
Wire me the benji (ego)
Short time (nsogbu)
Over night (nsogbu)
She dey ride me, I dey ride my benzo
Kasala burst
The nigga, I mat the nigga if the nigga run
Wahala, I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry run
He father, he papa
Kasala burst
The nigga, I mat the nigga if the nigga run
Wahala, I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money naim the nigga carry run
He father, He papa
Kasala burst
The nigga, I mat the nigga if the nigga run
Wahala, I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry run
He father, He papa
Kasala burst
The nigga, I mat the nigga if the nigga run
Wahala, I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry run
He father, He papa
Osusu (feat. Jeriq)
Na Famous Pluto
Ogbe
(P, P)
(Wototo)
A treta o cara
Eu pego o cara se ele correr
Problema, eu pego ele no trânsito em Lagos
É grana fácil que o cara tá levando
E aí, qual é?
Eu tenho que estar ativo se a grana tá envolvida
Deixa o cho-cho-cho, traz a grana
Jeriq, e aí? Me coloca na chamada
Ouvi dizer que um cara levou a grana e sumiu
Não quero ficar falando muito, eu vou derramar o sangue dele se ele correr
Não quero ficar preso, então eu me certifiquei de levar minha arma
É grana fácil que o cara tá levando?
Problema estourou
O cara, eu pego o cara se ele correr
Wahala, eu pego ele no trânsito em Lagos
É grana fácil que o cara tá levando
O pai dele, o papai dele

E aí, qual é? O problema estourou
Chefe, me atualiza, ogbe chegou
Meu site mais dólar ponto com (ogbe)
Pega aquele cara, wizzy não tá de bobeira
Quer correr? Usain Bolt (onye ọsọ)
Muitos vão te mostrar o filme Esqueceram de Mim (ego afọ)
É questão de grana, me vê na rua (m ga-ekwe)
Samba vai fazer o ator se tornar chefe (espiritual)
Loader 40, picker 40, intermediário 20
Me manda a grana (ego)
Pouco tempo (nsogbu)
Durante a noite (nsogbu)
Ela tá me pegando, eu tô pegando meu benzo