Dem Bobo
Yesterday, dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh yes! Dem bobo!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
O Bobo
Ontem, dem nos dizer sey
Sey hoje, na nós vamos ganho
Então, nós lutamos, sofrem dey
Para esta nova mudança democrática
Mas a verdade da questão ser sey
Disfarce Dem outra maneira
Para continuar os seus caminhos tortuosos
Ah sim! Bobo Dem!
Bobo Dem seu mama!
Bobo Dem seu papa!
Bobo Dem seu mama!
Bobo Dem seu papa!
Bobo Dem sua avó!
Bobo Dem seu avô!
Bobo Dem as mulheres do mercado!
Bobo Dem você jornalista!
Os ativistas humanos certo!
Em nome da democracia!
Bobo Dem sua mãe ahahaha ahaha!
Para amanhã, eles nos fazem esperar
Então, novamente, temos que esperar em vão
Assim, muitos problemas na chuva
Para tornar esta uma grande mudança adequada
Mas a verdade da questão ser sey
Disfarce Dem outra maneira
Para continuar os seus caminhos tortuosos