Better Thing
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah
Coisa melhor
Comida para minha mesa
Mula para minha mão
Se você não enviar quando eu não receber antes
Não se preocupe, eu entendo
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Quem trabalha bem vai cortar
Não estou molhando minha conversa de papai
Lembre-se de outro dia
Ninguém quer olhar meu rosto
O gbedu espalha o lugar
Na baba Deus me dê a graça oh na
Nao porque eu nao reclamo
Quando Bad Belle Dey
Nós estamos alegres hoje em dia
Mas molhando meu papai diga, diga
Quem não gosta de coisa melhor
Quem não gosta de coisa melhor oh não
Quem não gosta de coisa melhor de vós vós vós
Quem não gosta de coisa melhor
Wetin seja o ponto
Por que o garoto dey se apressa
Tudo por graça
Não seja pelos seus músculos
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Quem trabalha bem vai cortar
Não estou molhando minha conversa de papai
Ya ya ya ye
Wetin seja o ponto
Se eu obtiver kpa e não resolver meus meninos
Se eu estiver bem e não der alegria à mamãe
Na hora de pegar o dinheiro eu vou te ligar garoto certo
Wetin seja o ponto
Se eu obtiver kpa e não resolver meus meninos
Se eu estiver bem e não der alegria à mamãe
Na hora de pegar o dinheiro eu vou te ligar garoto certo
Lembre-se de outro dia
Ninguém quer olhar meu rosto
O gbedu espalha o lugar
Na baba Deus me dê a graça oh não
Nao porque eu nao reclamo
Quando Bad Belle Dey
Nós estamos alegres hoje em dia
Mas molhando meu papai diga, diga
Quem não gosta de coisa melhor
Quem não gosta de coisa melhor oh não
Quem não gosta de coisa melhor de vós
Quem não gosta de coisa melhor yo yah