Jinja
O ya make we jinga (jinja)
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
Yeah
Awọn te mi ni ti Gaza, ehn
We dey on deck, ay
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awọn tan ba ro'bi si mi wọn ni bọ n bẹ, no
Jọ, jọ, jọ, nobody badder, ma lọ kọ
Fish plenty for ocean, my session be like marọkọ
I go, I go dull you kẹ
That one na ọrọ pawpaw
Can't you see wetin you carry baby bo se rọpọpọ
If I dey coma and you want sugar I go rọkun ni
I go kiboroki giri, I go keep your company
Ẹ̀ja lo wa ninu sardine, ko yẹ ko ma sọ fun mi
No you want me to give you ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me
Why you too dey trouble me?
You know say me I no normal nobody fit couple me
Make we go, go do ratata
Baby come to me
Ọmọ to fẹ la mi pọ
Oloun ma jẹ kan mu mi
O ya make we jinga (jinja)
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kodie
(Yo eskeez kill the riddim and buss it)
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kodie
Jinga
O, vamos jingar (jinja)
Vamos jingar, jingar, oh
Vai seguir sua liderança
Você é o líder, líder, oh
Muitas garotas carregam algo que atrapalha, oh
Atrapalha
Mas o seu é maior, oh
Jinga
Vamos jingar, jingar, oh
Vai seguir sua liderança
Você é o líder, líder, oh
Muitas garotas carregam algo que atrapalha, oh
Mas o seu é maior, oh
Deixa eu colocar em você, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
Não é veneno
Gba ko jẹ, ko jẹ
Toda vez que você me chamar, baby
Estarei lá
Vou te abraçar e envolver como
Sarkodie, kodie
No seu corpo, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
Não é veneno
Gba ko jẹ, ko jẹ
Toda vez que você me chamar, baby
Estarei lá
Vou te abraçar e envolver como
Sarkodie, kodie
É
Eu sou do Gaza, ehn
Estamos na área, ay
Tô de boa, sou firme, sou condenado, yeah
Onde quer que eu esteja, mantenho a real, yeah
Se elas pensam que podem me parar, não vão conseguir, não
Por favor, por favor, ninguém é melhor, não vou sair
Tem muito peixe no oceano, minha sessão é como maré
Eu vou, eu vou te deixar tonto
Isso é papo de fruta
Você não vê o que você carrega, baby, tá muito pesado
Se eu estiver em coma e você quiser doce, eu vou te dar
Vou te deixar feliz, vou fazer sua companhia
Tem peixe na sardinha, não deveria me contar
Você sabe que quer que eu te dê um ratata quando me perturba
Me perturba, me perturba
Por que você tá me perturbando tanto?
Você sabe que eu não sou normal, ninguém combina comigo
Vamos lá, fazer ratata
Baby, vem pra mim
Menina que quer ficar comigo
Deus, não me deixe só
O, vamos jingar (jinja)
Vamos jingar, jingar, oh
Vai seguir sua liderança
Você é o líder, líder, oh
Muitas garotas carregam algo que atrapalha, oh
Atrapalha
Mas o seu é maior, oh
Jinga
Vamos jingar, jingar, oh
Vai seguir sua liderança
Você é o líder, líder, oh
Muitas garotas carregam algo que atrapalha, oh
Mas o seu é maior, oh
Deixa eu colocar em você, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
Não é veneno
Gba ko jẹ, ko jẹ
Toda vez que você me chamar, baby
Estarei lá
Vou te abraçar e envolver como
Sarkodie, kodie
No seu corpo, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
Não é veneno
Gba ko jẹ, ko jẹ
Toda vez que você me chamar, baby
Estarei lá
Vou te abraçar e envolver como
Sarkodie, kodie
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
Estarei lá
Sarkodie, kodie
(Yo eskeez matou o ritmo e soltou)
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
Estarei lá
Sarkodie, kodie