395px

Caminho para a Rússia (Eles Vão Ouvir) (feat. Phyno)

Olamide

Road 2 Russia (Dem Go Hear Am) (feat. Phyno)

Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
Pheelz Mr Producer

Eh, eh ah eh
Dem go chop am today
Even if I dey sleep oh
I remember where the post e dey
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Dem go chop am today oh ohh
Even if I dey sleep oh, eh eh
I remember where the post e dey

Them gats to chop am, today
We gats to give them, today
We give them leg over, today
Give them Hat trick, today
Fire shot oh, like Rasheed Yekini dey do
Fire shot oh, like Sunday Oliseh dey do
We no retire, today
We go dey fire, today
Paraji the spirit, today
Fall on me oh, today
Fire shot oh, like Oparaji dey do
Die on the line oh, like Oparaji dey do. Yeh

Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Dem go chop am today oh oh ohh
Even if I dey sleep oh, yeh
I remember where the post e dey
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Dem go chop am todsy oh oh ohh ohh
Even if I dey sleep oh
I remember where the post e dey

Super Eagles, e dey
Spread the wings oh, e dey
Show them something oh, today
Yokad the net oh, today
We must to show them, something wey them never see
Them go hear am oh, something wey them never hear
Chai, Alex Iwobi, e dey
Victor Moses, e dey
Muhammed Onye Ball oh, e dey
Mikel Obi, e dey
See, when them enter oh, ah ah other teams lugana
Them want to try us oh, ah ah obanje gaba

Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Them go chop am today oh oh ohh
Even if I dey sleep oh, yeh
I remember where the post e dey
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Dem go chop am today oh oh ohh ohh
Even if I dey sleep oh seh
I remember where the post e dey chai

Haitayo dey here? E dey!
Amachi dey here? E dey!
Kochile dey here? E dey e dey e dey e dey!
Chai, Shetins Obiafu, e dey!
The boys e bia ball, e dey!
Nigeria dey here? E dey e dey e dey e dey!
Chai, Ighalo gba shot, e dey!
Defense padabo, e dey!
Attack e wesi, e dey e dey e dey e dey e dey!
Seh, chai, e dey, seh, e dey

Iheanacho nanu- e dey e dey e dey e dey e dey!
Ohazi nanu, e dey e dey e dey!
Coach Rohr, Ale bia Super Eagle
Ale bia mu, aLe bia mu
Ale bia mu, ale bi
Russia 2018, se mu chinsu Walai!
Se mu chinsuuuu

Caminho para a Rússia (Eles Vão Ouvir) (feat. Phyno)

Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
Pheelz Mr Producer

Eh, eh ah eh
Eles vão sentir hoje
Mesmo se eu estiver dormindo oh
Eu lembro onde tá o gol
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Eles vão sentir hoje oh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh, eh eh
Eu lembro onde tá o gol

Eles têm que sentir hoje
Nós temos que dar pra eles, hoje
Nós damos um show, hoje
Damos um Hat trick, hoje
Disparamos como Rasheed Yekini faz
Disparamos como Sunday Oliseh faz
Nós não vamos parar, hoje
Nós vamos disparar, hoje
Paraji o espírito, hoje
Cai sobre mim oh, hoje
Disparamos como Oparaji faz
Morrendo na linha oh, como Oparaji faz. Yeh

Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Eles vão sentir hoje oh oh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh, yeh
Eu lembro onde tá o gol
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Eles vão sentir hoje oh oh ohh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh
Eu lembro onde tá o gol

Super Águias, tá aqui
Espalha as asas oh, tá aqui
Mostra pra eles algo oh, hoje
Arrebenta a rede oh, hoje
Nós temos que mostrar pra eles, algo que eles nunca viram
Eles vão ouvir oh, algo que eles nunca ouviram
Chai, Alex Iwobi, tá aqui
Victor Moses, tá aqui
Muhammed Onye Ball oh, tá aqui
Mikel Obi, tá aqui
Olha, quando eles entram oh, ah ah outros times tremem
Eles querem nos desafiar oh, ah ah obanje gaba

Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Eles vão sentir hoje oh oh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh, yeh
Eu lembro onde tá o gol
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Eles vão sentir hoje oh oh ohh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh seh
Eu lembro onde tá o gol chai

Haitayo tá aqui? Tá!
Amachi tá aqui? Tá!
Kochile tá aqui? Tá tá tá tá tá!
Chai, Shetins Obiafu, tá aqui!
Os meninos tão jogando, tá aqui!
Nigéria tá aqui? Tá tá tá tá tá!
Chai, Ighalo dispara, tá aqui!
Defesa firme, tá aqui!
Ataque afiado, tá aqui tá aqui tá aqui tá aqui!
Seh, chai, tá aqui, seh, tá aqui

Iheanacho nanu- tá aqui tá aqui tá aqui tá aqui!
Ohazi nanu, tá aqui tá aqui tá aqui!
Técnico Rohr, Ale bia Super Águia
Ale bia mu, aLe bia mu
Ale bia mu, ale bi
Rússia 2018, se mu chinsu Walai!
Se mu chinsuuuu