Uptown Disco (feat. Fireboy DML & Asake)
Semzy, semz bond
Oh my God
I say freeze, who call police?
Lowkey they know I be like Chuck Norris
Pure heavyweight, I get block everyday
Fuck what you think, they can talk anything
Uhn uhn
Baby mi, where you dey for the summer oh?
OBO, I dey find my own Chioma oh
Sunmomi, there's no need to dey kan ra oh
Buy your designer, Timmy turner oh
Baby ma, j'ubadi f'emi
Timba tin korin o le pademi ni sale
No be today we done de ball
Robin Van Persie, Nicolas Gonzalez
Big energy, Bigger money
Sweet harmony, sweet melody
When the gbedu touch your body no remedy
That's why they call me (fi fi fire)
Fire dem with Uptown Disco
Eyin wan makan awon nibo
Dem go start to dance like sisqo
The gbedu sweet like kopiko
Them know we dey ball ocho cinco
Pro level or na monkey post
Since we de ball no shito
Is going is gone na finito
Mio le epo loju like Mallam
Load dem goal like Haaland
I go check before dem balance
Woni mon kan mon para
My current dey flow like Dollar
Agba baller Asisat Oshoala
Lamba de me I gallant
Woni mon kan para
Ayy, oh
Beat the odds like small pikin (wipe am)
I dey gring like I just begin (hala)
Anytime me I burst 16
Oba ga to pe reh like I'm from Benin (maza)
Haters dema gone beneath
Dem dey try show me bust I don't believe
Your OT must to complete
The jungle I dey come from na concrete
Gbedu ti travel kinto gba visa
Ori mi yo iruku bi eni tofa shisha
Fashe everyday nigga monfa kisa
Plainthing pictures for you bi ti Monalisa
The blessings are heavenly
No stressing it offortless flow heavenly
Now you know who effing with
Ah the swag is loud and deafening
Fire dem with Uptown Disco
Eyin wan makan awon nibo
Dem go start to dance like sisqo
The gbedu sweet like kopiko
Them know we dey ball ocho cinco
Pro level or na monkey post
Since we de ball no shito
Is going is gone na finito
Mio le epo loju like Mallam
Load dem goal like Haaland
I go check before dem balance
Woni mon kan mon para
My current dey flow like Dollar
Agba baller Asisat Oshoala
Lamba de me I gallant
Woni mon kan para
Ayy, oh
Na mi dey give them joy
I dey make them dance oil
T'oba dey bus stop e bo le
Designer la toke de le
Loke loke koma ni wale
Vigi vaga vun
Man just flowing like I gbe ballon
Zigi zaga zoo
Ask you naighbor no thing I can't do
Ye moti staga omo moti jogor
Kibo roki kama kibo
Everlasting we go live long
Shabba ranking tell me which one
Shey na this one abi na that one
Á Œmá tosha mo ma balo
Emi ole salá á má oya kalá
Shomo po ola olà wà lÃmi fÃn yo
Ma nu gere ma nu gere
Wa baby wa j'ogede
You dey pepper eyes like aboniki
I be your guy your aboniki
Gbemi jeje malo shagidi
Owo Birkin owo bintin
I be like Richard Milli
Anything wey you want I dey for you
Disco do Centro (feat. Fireboy DML & Asake)
Semzy, semz bond
Oh meu Deus
Eu digo para congelar, quem chamou a polícia?
Discretamente eles sabem que eu sou tipo Chuck Norris
Peso pesado, eu bloqueio todo dia
Foda-se o que você pensa, eles podem falar o que quiserem
Uhn uhn
Baby, onde você tá no verão, oh?
OBO, eu tô procurando minha Chioma, oh
Sunmomi, não precisa ficar de boa, oh
Compra seu designer, Timmy Turner, oh
Baby, me dá um tempo
Timba tin korin o le pademi ni sale
Não é hoje que a gente tá se divertindo
Robin Van Persie, Nicolas Gonzalez
Grande energia, mais grana
Doce harmonia, doce melodia
Quando a batida toca seu corpo, não tem remédio
É por isso que me chamam (fi fi fire)
Queima eles com o Disco Uptown
Eyin wan makan awon nibo
Eles vão começar a dançar como Sisqo
A batida é doce como kopiko
Eles sabem que a gente tá jogando ocho cinco
Nível profissional ou é só monkey post
Desde que a gente tá jogando, sem shito
Vai e foi, é finito
Mio le epo loju como Mallam
Carrega o gol como Haaland
Eu vou checar antes deles se equilibrar
Woni mon kan mon para
Minha grana flui como dólar
Agba baller Asisat Oshoala
Lamba de mim, eu tô firme
Woni mon kan para
Ayy, oh
Vencendo as dificuldades como uma criança (limpa isso)
Eu tô brilhando como se tivesse começado (hala)
Toda vez que eu estourar 16
Oba ga to pe reh como se eu fosse de Benin (maza)
Os haters tão debaixo
Eles tentam me mostrar, mas eu não acredito
Seu OT tem que completar
A selva de onde venho é de concreto
A batida viajou, kinto pega visto
Minha cabeça tá leve como quem fuma shisha
Fashe todo dia, nigga, monfa kisa
Imagens simples pra você como a Monalisa
As bênçãos são celestiais
Sem estresse, é um fluxo sem esforço, celestial
Agora você sabe quem tá com
Ah, o estilo é alto e ensurdecedor
Queima eles com o Disco Uptown
Eyin wan makan awon nibo
Eles vão começar a dançar como Sisqo
A batida é doce como kopiko
Eles sabem que a gente tá jogando ocho cinco
Nível profissional ou é só monkey post
Desde que a gente tá jogando, sem shito
Vai e foi, é finito
Mio le epo loju como Mallam
Carrega o gol como Haaland
Eu vou checar antes deles se equilibrar
Woni mon kan mon para
Minha grana flui como dólar
Agba baller Asisat Oshoala
Lamba de mim, eu tô firme
Woni mon kan para
Ayy, oh
Sou eu que dou alegria pra eles
Eu faço eles dançarem óleo
Se você tá no ponto de ônibus, é só entrar
Designer, a gente tá de boa
Loke loke koma ni wale
Vigi vaga vun
Man só fluindo como se eu tivesse um balão
Zigi zaga zoo
Pergunte ao seu vizinho, não tem nada que eu não possa fazer
Ye moti staga omo moti jogor
Kibo roki kama kibo
Eternamente, vamos viver muito
Shabba ranking, me diga qual é
É esse aqui ou é aquele ali?
Á Œmá tosha mo ma balo
Emi ole salá á má oya kalá
Shomo po ola olà wà lÃmi fÃn yo
Ma nu gere ma nu gere
Vem, baby, vem j'ogede
Você tá pegando fogo nos olhos como aboniki
Eu sou seu cara, seu aboniki
Gbemi jeje malo shagidi
Grana Birkin, grana bintin
Eu sou como Richard Millie
Qualquer coisa que você quiser, eu tô aqui pra você