Waist
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Hmm
Carry for waist waist
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o I put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm
Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi
How much for my lu Louis V socks
170 mili mili
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Me I no dey gree play with my money
The wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hahaha you're crazy you know
Cintura
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Hmm
Carrego na cintura, cintura
Jesus, Jesus
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Hmm
Carrego na cintura, cintura
Jesus, Jesus
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
Hmm
Carrego na cintura, cintura
Um dia é do ladrão
Todo outro dia é meu
Vou fumar um baseado
Beber oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
É isso, eu coloco CBD
E relaxo o corpo
Paz e harmonia
Vai conferir meu
Dinheiro é longo, oh, dinheiro é longo, oh, dinheiro é longo, oh, hmm
Mili mili mili mili mi
Pra que eu tô usando dinheiro
Vocês não tão levando a sério
Como isso envolve alguém
Mili mili mili mili mi
Quanto custa minha meia Louis V
170 mili mili
Jesus, chai, oh
A cabeça que tá na minha mente, oh
Destrói meus inimigos
Confunde eles com pequenas coisas
Jesus, chai, oh
Tô tomando decisões erradas
Toda vez que vejo ikebe, toda vez que vejo ikebe
Jesus, Jesus
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
É algo de duas pessoas que ela carrega na cintura, cintura
Jesus, Jesus
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm
É algo de duas pessoas que ela carrega na cintura, cintura
Eu não brinco com meu dinheiro
O que você pegou de mim
Quero romantizar seu corpo
Olokpa, romance, ladrão
Omah Lay, omemma, omemma, omemma, omemma
Vou te encher de dólares
Devolve o que é meu
É o bumbum grande que é ikebe, oh, ikebe, oh
É o bumbum real que é ikebe, oh, ikebe
Toma o shake de proteína, seu ikebe macio, oh, ikebe, oh
O que matou Sansão foi o ikebe, oh, ikebe, oh
Jesus, chai, oh
A cabeça que tá na minha mente, oh
Destrói meus inimigos
Confunde eles com pequenas coisas
Jesus, chai, oh
Tô tomando decisões erradas
Toda vez que vejo ikebe, toda vez que vejo ikebe
Jesus, Jesus
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm Hmm
É algo de duas pessoas que ela carrega na cintura, cintura
Jesus, Jesus
Hm hmm hmm
Hm hmm hmm Hmm
É algo de duas pessoas que ela carrega na cintura, cintura
Jesus, Jesus
Hahaha, você é louco, sabe?