Frenemies (feat. Rexxie)
Ayy
Oxlade baby
(Yo)
(Roro-ri na, ayy-ayy-ayy)
(Ara ra-ra, ra-ra)
(Roro-ro ro-ra)
Yeah
Yeah-yo, oh-yeah
K'oma pesi, I see
I see lotta frenemies
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be spoilin' at me
Bomboclaat
I see
I see lotta frenemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbin'
And at the same time, be spoilin' at you
Brother, me I don't go nowhere (see)
Oluwa dey for me (so)
Me, no dey fear nobody (zero)
I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)
Me, I don't go nowhere (see)
I go dey double up (gbosa)
I go dey bop and tall (zero)
Yeah-ooh (oh-oh, zero)
Shebi na me be that Lere boy wey no get level? (wey no get level)
Now, I dey pop on TV, you dey fear devil (you dey fear devil)
You no go see heaven
I promise you level (level)
'Cause every sinner man go die
You no go see heaven (no go see heaven)
Omo, you no fit the church
Shebi normally (shebi normally)
And me I shock everybody like ah pandemic oh (like ah pandemic oh)
I dey work, I dey pray (I dey pray)
To me, and grace (and grace)
Still give me ginger to dey drop gbedu
Shebi na me be that Lere boy wey no get level?
Yeah
Yeah-yo, oh-yeah
(Lere boy wey no get level?)
K'oma pesi, I see (I see)
I see lotta frenemies (frenemies)
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be spoilin' at me
Bomboclaat
I see
I see lotta frenemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbin'
And at the same time, be spoilin' at you
Brother, me I don't go nowhere (see)
Oluwa dey for me (so)
Me, no dey fear nobody (zero)
I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)
Me, I don't go nowhere (see)
I go dey double up (gbosa)
I go dey bop and tall (zero)
Rexxie, Rexxie ni omo (oh-oh, zero)
See, me I pray for my mama and I pray for my brother
And I pray for my nephew and I pray for my father
Pray for the people wey dey wish me well
And if you no like me, ogbeni (ogbeni, go to hell oh)
Pray for my family, I pray for the ones
Wey mean alot to me and the ones wey make me waka dada (make me waka dada)
Oh-ah, oh-na
Me, I get whole niggas for my side
And if you still dey fear, you go dey get one side
Me, I get this feelin' wey dey-dey one kain
Wey dey-dey one kain
(Spyritmyx)
Frenemies (feat. Rexxie)
Ayy
Bebê oxlade
(Yo)
(Roro-ri na, ayy-ayy-ayy)
(Ara ra-ra, ra-ra)
(Roro-ro ro-ra)
Sim
Sim-yo, oh-sim
K'oma pesi, entendo
Eu vejo muitos amigos
Dem quer tomar meu lugar
Dem quer me segurar
Filhos da puta estão me estragando
Bomboclaat
eu vejo
Eu vejo muitos amigos
Dem quer me segurar
Alguns dos backstabbin '
E ao mesmo tempo, estar estragando você
Irmão, eu não vou a lugar nenhum (veja)
Oluwa dey para mim (então)
Eu não tenho medo de ninguém (zero)
Eu vou empurrar qualquer estilo para o outono (oh-oh, zero)
Eu não vou a lugar nenhum (veja)
Eu vou dobrar (gbosa)
Eu vou dey bop e alto (zero)
Sim-ooh (oh-oh, zero)
Shebi na me ser aquele menino Lere wey no get level? (não há como obter o nível)
Agora, eu estou aparecendo na TV, você tem medo do diabo (você tem medo do diabo)
Não vá ver o paraíso
Eu prometo a você nível (nível)
Porque todo pecador vai morrer
Não vá ver o céu (não vá ver o céu)
Omo, você não se encaixa na igreja
Shebi normalmente (shebi normalmente)
E eu choco todo mundo como ah pandemia oh (como ah pandemia oh)
Eu trabalho, eu rezo (eu rezo)
Para mim, e graça (e graça)
Ainda me dê gengibre para eles derrubarem gbedu
Shebi na me ser aquele menino Lere wey no get level?
Sim
Sim-yo, oh-sim
(Lere boy wey no get level?)
K'oma pesi, entendo (entendo)
Eu vejo muitos frenemies (frenemies)
Dem quer tomar meu lugar
Dem quer me segurar
Filhos da puta estão me estragando
Bomboclaat
eu vejo
Eu vejo muitos amigos
Dem quer me segurar
Alguns dos backstabbin '
E ao mesmo tempo, estar estragando você
Irmão, eu não vou a lugar nenhum (veja)
Oluwa dey para mim (então)
Eu não tenho medo de ninguém (zero)
Eu vou empurrar qualquer estilo para o outono (oh-oh, zero)
Eu não vou a lugar nenhum (veja)
Eu vou dobrar (gbosa)
Eu vou dey bop e alto (zero)
Rexxie, Rexxie ni omo (oh-oh, zero)
Veja, eu oro por minha mãe e oro por meu irmão
E eu oro pelo meu sobrinho e oro pelo meu pai
Ore pelas pessoas que me desejam bem
E se você não gosta de mim, ogbeni (ogbeni, vá para o inferno oh)
Ore por minha família, eu oro por aqueles
Wey significa muito para mim e aqueles que me fazem waka dada (faça-me waka dada)
Oh-ah, oh-na
Eu fico com manos inteiros do meu lado
E se você ainda tem medo, você vai pegar um lado
Eu, eu tenho esse sentimento wey dey-dey one kain
Wey dey-dey um kain
(Spyritmyx)
Composição: Oxlade, Rexxie