395px

Oga Polícia

P-Square

Oga Police

Na which kind yawa bi dis yi e
Oh

I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say sir
Why you do me so

Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no

Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh, no

Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from america
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (hey)
Enough chickitos just dey make their choice (one more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, sir, na wetin I do

Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you

Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends

Oga Polícia

Na qual yawa tipo dis bi yi e
Ó

Eu estava dirigindo, não estava em alta velocidade tão rápido
Eu só dey ir jeje, eu não alta
Veja este mel
Ela estava olhando assim voar
Como eu dey tentar acelerar a sua
Então ela disse oi
Vamos lá, baby, faça você entrar em meu carro
Me eu vou levá-lo para um lugar
Wey que você vá como, eu não é mentira
Faça você sentar-se relaxar e se sentir bem
Porque sério eu recebo planos
Então, de repente, vê-los, em seguida, uma vinda
Dizem-me fazer eu parar, mas eu não sei por que
Quem será que, a polícia
Levaram meus documentos de mim
E eu digo senhor
Por que você me fazê-lo

Oga polícia e
Wetin ser dis e
Você só dey me salientar, dey me maltratar
Na qual tipo yawa ser dis e
Por que você está fazendo e dis
Oh, não
Veja wetin eu dey falta
Oga polícia e
Wetin ser este e
Você só dey me salientar, dey me maltratar
Na qual tipo yawa ser dis e
Por que você está fazendo e dis
Oh, não

Oga polícia yi e
Na qual tipo yawa ser dis yi e
Oh, não

Na então nós dey para salão de cerveja apenas dey alegre
Com um amigo da américa
Wey conseguir dinheiro
E para a minha frente
Ishiewu e peru
Diferentes tipos de Shayo
Nós dey fazer doti olho
Bobos Plenty apenas dey fazer o ruído (hey)
Chickitos suficiente apenas dey fazer a sua escolha (mais uma placa)
Como eu dey granizo minha cara
Comece dey lavar a minha mão e
Acabei de começar e dey
Então, de repente, vê-los, em seguida, uma vinda
Todos começam a correr
Mas eu não sei por que
Quem ser DAT, a polícia
Eles colocaram suas algemas em mim
Então eu digo, senhor, na wetin eu faço

Diga-me
Na wetin você vai fazer por esta vida
Wey polícia não vai vir assediá-lo
Eu não sei oh
Mesmo que você seja super-estrela
Eles vão vir ainda envergonhá-lo
Diga-me
Na wetin você vai fazer por esta vida
Wey polícia não vai vir assediá-lo

Oga polícia e
Wetin ser este e
Na qual tipo yawa ser este e
Não, não
Na qual tipo yawa ser este e
Não, não, não, não, não, não, não, não
Para a minha mulher, aos meus amigos

Composição: