395px

Por E Seja Say

P-Square

Why E Be Say

Uuh yea yea, no
I don die
Uuh yea

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say (why e be say)
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living (why e be say)
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them (why e be say)
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them

Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling (why e be say)
Some people just sit down, just dey look
Day and night they staring at the ceiling (why e be say)
They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei

Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
The wrong thing be say them no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say (the wrong thing be say)
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another (the wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother (the wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society, make we dey try and live like one family
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty (the wrong thing be say
As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bther
I don die ei

Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right thing, the right thing be say
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli (the right thing be say)
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo (the right thing be say)
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die

Por E Seja Say

Uuh sim, sim, não
Eu não morrer
Uuh sim

Por que e ser dizer a coisa errada se dizer, mas o que é certo ser dizer (por que e ser dizer)
A maneira que eu vivo não é suposto ser a maneira como você e eu ainda estamos vivendo (e por que ser dizem)
Os líderes apenas dey cortar dinheiro dey ir, porque eles pensam que tudo não dey vê-los (por que e ser dizer)
Tiraram nosso direito e fazer promessas tolas, eles querem que a gente acredite neles

Por que e ser dizem algumas pessoas mentira também dey
Por que e ser dizer que algumas pessoas não tentativa dey
Corrupção na frustração na dey trazer de volta condição é o que estamos sentindo (e por que ser dizem)
Algumas pessoas simplesmente sentar-se, apenas olhar de Dey
Dia e noite eles olhando para o teto (por que e ser dizer)
Eles olham em nossos olhos e diga-nos dizer e ir melhor, enquanto eles estão baggers ainda roubar
Por que e ser dizem algumas pessoas mentira também dey
Por que e ser dizer que algumas pessoas não tentativa dey
Eu não morrer ei

Por que e ser dizer sempre que quisermos fazer wetin vamos fazer
Ou dizer wetin wey vamos dizer (na grande ei mentira)
A coisa errada ser dizê-las não quer fazer we dey fazer
Wetin vamos fazer ou dizer wetin wey vamos dizer
A coisa certa a dizer que vamos fazer
Wetin vamos fazer ou dizer wetin wey vamos dizer

Por que e ser dizer a coisa errada se dizer, mas o que é certo ser dizer (a coisa errada se dizer)
Nós dey dey luta dey tentar matar uns aos outros
Quando devemos amar uns aos outros (a coisa errada se dizer)
Porque eles não dey vão adorar juntos
Cada irmão tentou matar seu irmão companheiro (a coisa errada se dizer)
Mesmo enquanto nós ainda dey dey sofrer
Nós ainda dey tentar roubar um do outro
Por que, meu irmão, por que você dey chook olho para o seu irmão
Enquanto os líderes dey dey cortar pão e manteiga wona
Em nossa sociedade, nós fazer dey tentar viver como uma família
Que tragédia, com a nossa riqueza ainda dey vivem na pobreza (a coisa errada a dizer
Como os pobres dey hala, os ricos dey martelo (sim o)
A coisa errada ser dizer coisas dey dispersão
A coisa errada ser dizer que não bther dey
Eu não morrer ei

Por que e ser dizer agora, por que e ser dizer
Veja a coisa errada se dizer
Mas a coisa certa, a coisa certa, a coisa certa a dizer
Todo homem deveria receber dinheiro, todo homem deveria dey joli (a coisa certa a dizer)
Todo homem deveria receber motor, todo homem deveria dey Kolo (a coisa certa a dizer)
Nós supostamente para obter energia e poder, supostamente para obter melhor vara e argamassa
Por que e ser dizem algumas pessoas mentira também dey
Por que e ser dizer que algumas pessoas não tentativa dey
Eu não morrer

Composição: