abule
Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Vila
Segure-me firme
Hold am jeje (go pon killa)
Esta é outra história oh, da minha
Faço eu te dizer que estamos molhados para abule
'Sobre esta grande festa dentro da minha abula
Eu fui lá com meu melhor amigo kunle
Kunle está lá com ele amigo do gyal shile
Ghetto gyals eles dey como takasufe
Tantos gyals bonitos dentro da minha mula
Eu só me pergunto, que tipo de festa eh
Tudo yapa, tudo dey
Ah, oshey
Eu recebo muitos gyals, eles vêm de Mowe
Rapazes, eles gostam de jogar fora (tiros)
Omo se gobe
Estamos apenas nos divertindo
Nós queremos continuar
Gyals loucos como garanhão mega-te
Mas minha namorada aqui está me excitando
É por isso que eu estou seguro
Segure-me jeje (vá)
Segure-me firme
Segure-me jeje (vá)
É por isso que eu estou seguro
Segure-me jeje (vá)
Segure-me firme
Segure-me jeje (vá)
Ir
Ir
Ir
Ir
Omoge choramingue, você pode fazer melhor
Doce gbedu de ebute metta
Todo o caminho, para o delta do níger
Na nós entendemos
Bastante ololo
Gyal'em enuff, oh ogologo
Eu só quero tirar uma foto nitidamente
Antes do baba eles nos dizerem para irmos
Ah, oshey
Eu recebo muitos gyals, eles vêm de Mowe
Rapazes, eles gostam de jogar fora (tiros)
Omo se gobe
Estamos apenas nos divertindo
Nós queremos continuar
Gyals loucos como garanhão mega-te
Mas minha namorada aqui está me excitando
É por isso que eu estou seguro
Segure-me jeje (vá)
Segure-me firme
Segure-me jeje (vá)
É por isso que eu estou seguro
Segure-me jeje (vá)
Segure-me firme
Segure-me jeje (vá)
Ir
Ir
Ir
Ir
Ir
Ir
Ir
Ir