Road 2 Russia (Dem Go Hear Am) (feat. Olamide)
Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
Pheelz Mr Producer
Eh, eh ah eh
Dem go chop am today
Even if I dey sleep oh
I remember where the post e dey
Eh, eh, eh ah eh {eh ah eh eh eh}
Dem go chop am today {oh ohh}
Even if I dey sleep oh, {eh eh}
I remember where the post e dey
Them gats to chop am, today
We gats to give them, today
We give them leg over, today
Give them hat trick, today
Fire shot oh, like rasheed yekini dey do
Fire shot oh, like Sunday oliseh dey do
We no retire, today
We go dey fire, today
Paraji the spirit, today
Fall on me oh, today
Fire shot oh, like oparaji dey do
Die on the line oh, like oparaji dey do. Yeh
Se se, se se
Eh, eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Dem go chop am today oh oh ohh
Even if I dey sleep oh, yeh
I remember where the post e dey
Eh ah eh eh eh
Eh, eh, eh ah eh *eh ah eh eh
Dem go chop am todsy oh oh ohh ohh
Even if I dey sleep oh
I remember where the post e dey
Super eagles, e dey
Spread the wings oh, e dey
Show them something oh, today
Yokad the net oh, today
We must to show them, something wey them never see
Them go hear am oh, something wey them never hear
Chai, alex iwobi, e dey
Victor moses, e dey
Muhammed onye ball oh, e dey
Mikel obi, e dey
See, when them enter oh, ah ah other teams lugana
Them want to try us oh, ah ah obanje gaba
Se se, se se
Eh, eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Them go chop am today oh oh ohh
Even if I dey sleep oh, yeh
I remember where the post e dey
Eh ah eh eh eh
Eh, eh, eh ah eh eh ah eh eh
Dem go chop am today oh oh ohh ohh
Even if I dey sleep oh seh
I remember where the post e dey chai
Haitayo dey here? E dey!
Amachi dey here? Edey!
Kochile dey here? E dey e dey e dey e dey!
Chai, shetins obiafu, e dey!
The boys e bia ball, e dey!
Nigeria dey here? E dey e dey e dey e dey!
Chai, ighalo gba shot, e dey!
Defense padabo, e dey!
Attack e wesi, e dey e dey e dey e dey e dey!
Seh, chai, e dey, seh, e dey
Iheanacho nanu- e dey e dey e dey e dey e dey!
Ohazi nanu, e dey e dey e dey!
Coach rohr, ale bia super eagle
Ale bia mu, ale bia mu
Ale bia mu, ale bi
Russia 2018, se mu chinsu walai!
Se mu chinsuu
Caminho para a Rússia (Eles Vão Ouvir) (feat. Olamide)
Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
Pheelz, o produtor
Eh, eh ah eh
Eles vão comer hoje
Mesmo se eu estiver dormindo oh
Eu lembro onde a bola tá
Eh, eh, eh ah eh {eh ah eh eh eh}
Eles vão comer hoje {oh ohh}
Mesmo se eu estiver dormindo oh, {eh eh}
Eu lembro onde a bola tá
Eles têm que comer hoje
Nós temos que dar pra eles, hoje
Nós damos um drible, hoje
Damos um hat trick, hoje
Disparamos como o Rasheed Yekini faz
Disparamos como o Sunday Oliseh faz
Nós não vamos parar, hoje
Nós vamos continuar, hoje
Paraji, o espírito, hoje
Cai sobre mim oh, hoje
Disparamos como o Oparaji faz
Morrendo na linha oh, como o Oparaji faz. Yeh
Se se, se se
Eh, eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Eles vão comer hoje oh oh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh, yeh
Eu lembro onde a bola tá
Eh ah eh eh eh
Eh, eh, eh ah eh *eh ah eh eh
Eles vão comer hoje oh oh ohh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh
Eu lembro onde a bola tá
Super águias, estão aqui
Espalhem as asas oh, estão aqui
Mostrem algo oh, hoje
Marquem o gol oh, hoje
Nós temos que mostrar algo que eles nunca viram
Eles vão ouvir oh, algo que eles nunca ouviram
Chai, Alex Iwobi, está aqui
Victor Moses, está aqui
Muhammed, o craque, está aqui
Mikel Obi, está aqui
Veja, quando eles entram oh, ah ah outros times tremem
Eles querem nos desafiar oh, ah ah obanje gaba
Se se, se se
Eh, eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Eles vão comer hoje oh oh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh, yeh
Eu lembro onde a bola tá
Eh ah eh eh eh
Eh, eh, eh ah eh eh ah eh eh
Eles vão comer hoje oh oh ohh ohh
Mesmo se eu estiver dormindo oh seh
Eu lembro onde a bola tá, chai
Haitayo tá aqui? Tá!
Amachi tá aqui? Tá!
Kochile tá aqui? Tá tá tá tá!
Chai, Shetins Obiafu, tá aqui!
Os meninos estão jogando, tá aqui!
Nigéria tá aqui? Tá tá tá tá!
Chai, Ighalo vai chutar, tá aqui!
Defesa firme, tá aqui!
Ataque tá afiado, tá tá tá tá tá tá!
Seh, chai, tá aqui, seh, tá aqui
Iheanacho nanu- tá tá tá tá tá tá!
Ohazi nanu, tá tá tá tá!
Treinador Rohr, ale bia super águia
Ale bia mu, ale bia mu
Ale bia mu, ale bi
Rússia 2018, se mu chinsu walai!
Se mu chinsuu