Beamer (Bad Boys) (feat. Rvssian)
Another banger
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass shina peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching
And the loving that she needing yeah
Biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma
Filomena do the dutty whine for dah conga
No fit to leave you for any reason, mmh
I want to invest in your body o
I want to invest with my money o
You know say na you I go marry o
How many pikin we go born o?
This our love no go funny huh
Me I no go dey play with my shawty huh
Anytime I look at your body huh
Girl you dey make me dey horny huh
Mmh, mmh, mmh
Shawty o your body make me go down low
Wetting I go do without your love? Ohh
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass shina peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching
And the loving that she needing yeah
Biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma
Filomena do the dutty whine for dah conga
No fit to leave you for any reason
Girl I go dey for you baby o
(Dey for you)
Girl I go craze for you baby o
(Vex for you)
Why I go vex for you baby o?
(Fool for you)
I too mumu for you baby o
Sister bumbela
Your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedda for you o
Sister bumbela
Your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedda for you, for you
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass shina peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you
Carro (Moleques Malvados)
Outro sucesso
Menina africana, vem e entra no meu carro
Você me conhece, eu realmente quero te levar pra jantar
Você me conhece, eu tenho mais grana que o Shina Peter
Na minha área, me chamam de Godzilla
Praquele garoto que fala muito
Se você pegar, faz questão de dar uma surra
Se outro cara quiser levar minha seniorita
Eu vou devorar como se fosse semovita, oh
Moleques malvados como você
Eu gosto de moleques malvados como você
Ooh, é, moleques como você
Eu gosto de moleques malvados como você
Vou dar todo o carinho
E o amor que ela precisa, é
Biggie baka que faz um homem mau gritar, oroma
Filomena faz o dutty whine na conga
Não consigo te deixar por nada, mmh
Quero investir no seu corpo, oh
Quero investir com meu dinheiro, oh
Você sabe que é você que eu vou casar, oh
Quantos filhos a gente vai ter, oh?
Esse nosso amor não vai ser engraçado, huh
Eu não vou brincar com minha shawty, huh
Toda vez que olho pro seu corpo, huh
Menina, você me deixa excitado, huh
Mmh, mmh, mmh
Shawty, oh, seu corpo me faz ir pra baixo
O que eu vou fazer sem seu amor? Ohh
Menina africana, vem e entra no meu carro
Você me conhece, eu realmente quero te levar pra jantar
Você me conhece, eu tenho mais grana que o Shina Peter
Na minha área, me chamam de Godzilla
Praquele garoto que fala muito
Se você pegar, faz questão de dar uma surra
Se outro cara quiser levar minha seniorita
Eu vou devorar como se fosse semovita, oh
Moleques malvados como você
Eu gosto de moleques malvados como você
Ooh, é, moleques como você
Eu gosto de moleques malvados como você
Vou dar todo o carinho
E o amor que ela precisa, é
Biggie baka que faz um homem mau gritar, oroma
Filomena faz o dutty whine na conga
Não consigo te deixar por nada
Menina, eu vou estar com você, baby, oh
(Estar com você)
Menina, eu vou ficar louco por você, baby, oh
(Brigar por você)
Por que eu iria brigar por você, baby, oh?
(Ser um idiota por você)
Eu sou muito manso por você, baby, oh
Irmã bumbela
Seu baka me faz esquecer meu jejum e oração
Omotena, oh, ama um jovem
Mas eu posso gastar toda minha grana e chedda por você, oh
Irmã bumbela
Seu baka me faz esquecer meu jejum e oração
Omotena, oh, ama um jovem
Mas eu posso gastar toda minha grana e chedda por você, por você