Holiday
Another banger!
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I'm make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
Feriado
Mais um sucesso!
Primeiro você vai ser o vilão
Depois você vai ser o ator
Porque eu quero sustentar minha família
Agora eu vou roubar o laptop do meu brother
Saí vivo, ô meu Deus, eu agradeço
Meu dinheiro é grande, você vai precisar de trator
Se você quer carregar meu peso
Vai precisar de um novo instrutor de academia
Direto de Benin
Eu lancei o EP do Rema
Em 2019, pensaram que a festa ia acabar
Minha música tá viajando
Da Índia pra Ásia até Berlim
O que me machuca
É que vocês não querem acreditar
Eu nunca vou esquecer a época que os invejosos
Nos afastaram, avançando pra hoje
Todo dia é feriado
Todo dia é feriado
Oya day, oya dey dey dey dey owey
Eu e meus amigos estamos de boa, relaxando
Relaxando
Dizendo que não estamos jogando
Jogando
Dizendo que meu círculo é pequeno, mas vamos te dar um cheque final
Não odeie, ore pela habilidade de alcançar
Nenhuma calculadora consegue contar meu excedente
Ema to jó mi mo nshako
Muitas noites que eu não dormi, que eu não dormi
Um sucesso e eu vou pro exterior
Ainda tem muita gente rindo de mim
Mas eu continuo acreditando, um favor, por favor
Mantenha minha família forte pra mim
Deus, eu tô de joelhos
Direto de Benin
Eu lancei o EP do Rema
Em 2019, pensaram que a festa ia acabar
Minha música tá viajando
Da Índia pra Ásia até Berlim
O que me machuca
É que vocês não querem acreditar
Eu nunca vou esquecer a época que os invejosos
Nos afastaram, avançando pra hoje
Todo dia é feriado
Todo dia é feriado
Oya day, oya dey dey dey dey owey
Eu nunca vou esquecer a época que os invejosos
Nos afastaram, avançando pra hoje
Todo dia é feriado
Todo dia é feriado
Oya day, oya dey dey dey dey owey