395px

Fácil (feat. Deja)

Simi

Easy (feat. Deja)

Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me

Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby

Fácil (feat. Deja)

Eh eh eh
Fácil fácil
Espera um minuto
Quando você me vê
Me faz livre

Original lá da China
Se a Naira não der, vamos gastar dólar
Se o champanhe acabar, a gente bebe água
Às vezes, o kpako vira manteiga oh
A vida é engraçada, chove quando tá sol
Tô com quem tá comigo
Não tô estressando por ninguém

Eu só levo na boa, na boa, na boa oh
Na boa, na boa oh, leva na boa oh
Você vai levar na boa, na boa, na boa oh
Na boa, na boa oh, leva na boa oh

Todo mundo acha que sabe mais
Alguns leem até cansar, mas não passam
Alguns chegam na imigração e não passam
E alguns ficam pra trás porque não são rápidos
A vida não é justa, já falei isso antes
O pobre sofre, enquanto o rico ganha mais
Não é só 2 mais 2 que dá 4
Então você vê, a vida é engraçada
Chove quando tá sol
Tô com quem tá comigo
Não tô estressando por ninguém oh

Eu só levo na boa, na boa, na boa oh
Na boa, na boa oh, leva na boa oh
Você vai levar na boa, na boa, na boa oh
Na boa, na boa oh, leva na boa oh

É oh é
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Fácil baby

Composição: