395px

Logba Logba

Simi

Logba Logba

I say baby don't go
If you leave me mo rogo
I no plan to go solo lo lo lo
Na you be my motto, I carry your logo
Me no give you zobo ohhh
Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby let me dice it
If e too loud, baby let me hide it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

We do it for the culture
This love no go rupture
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret o
Make e no spoil, we go reset o
Oh me and my sweetheart
Inna two seater
Living la vida loca
Baby I swear if you do me like this
Wetin you no like I go minimize it
If e too big, baby we resize it
If e too long, I can memorize it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love me knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

Been looking for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh
Oh baby baby o lo lo (surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere o)
Dekunle my lover (oh yea)
Ka logba yi da le

Mister lover lover lover
Je ka logba yi pe oh
Ma lu mi ni jibiti rara
Spend your milli milli on me oh
Mister Bae
Mister Looover
Baby
On me oh

Logba Logba

Eu digo, amor, não vai
Se você me deixar, eu imploro
Não tô a fim de ir sozinho, lo lo lo
Você é meu lema, eu carrego sua marca
Não vou te dar zobo, ohhh
Me trate assim, eu vou te tratar assim
O que você não gosta, eu vou minimizar
Se for muito grande, amor, deixa eu picar
Se for muito alto, amor, deixa eu esconder
Se você me der grana
Eu vou guardar no meu kolo
Se eu te der açúcar
Amor, vai ter confusão
Coloca no alto-falante
Pra eles ouvirem na quebrada
O amor me derrubou como um kondo

Mister lover lover
Assim seja
Vamos logba logba
É isso aí
Me faça de um jeito diferente
Amor, eh
Gaste sua grana comigo, oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Vamos logba logba
É isso aí
Me faça de um jeito diferente
Amor, eh
Gaste sua grana comigo, oh

A gente faz isso pela cultura
Esse amor não vai se acabar
Eles estão esperando como abutres
Não precisamos de interrupção
Pra não nos arrependermos, oh
Pra não estragar, a gente vai reiniciar, oh
Oh, eu e meu amor
Num carro de dois lugares
Vivendo la vida loca
Amor, eu juro, se você me tratar assim
O que você não gosta, eu vou minimizar
Se for muito grande, amor, a gente redimensiona
Se for muito longo, eu consigo decorar
Se você me der grana
Eu vou guardar no meu kolo
Se eu te der açúcar
Amor, vai ter confusão
Coloca no alto-falante
Pra eles ouvirem na quebrada
O amor me derrubou como um kondo

Mister lover lover
Assim seja
Vamos logba logba
É isso aí
Me faça de um jeito diferente
Amor, eh
Gaste sua grana comigo, oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Vamos logba logba
É isso aí
Me faça de um jeito diferente
Amor, eh
Gaste sua grana comigo, oh

Estive te procurando a vida toda
Penso em você o tempo todo
Ninguém acha que nosso amor vai resistir ao tempo, oh oh oh
Oh, amor, amor, o lo lo (surulere, oh)
Meu amor não é pose de emprestado (se mo kere, oh)
Dekunle, meu amor (oh, sim)
Vamos fazer esse logba durar

Mister lover lover lover
Vamos fazer esse logba durar, oh
Me faça de um jeito diferente, nada
Gaste sua grana comigo, oh
Mister Bae
Mister Looover
Amor
Em mim, oh

Composição: