395px

Imagine

Soft

Imagine

Obaby pass me ur love oo
Like o okocha, okocha give dem d lamba
Genevieve Ooo Genevier Abeg give me omota
Yeee
Soft bembem
Imagine say I be president
U be my first lady
Imagine say I be Central Bank
Na ur bank I go dey send money
Emi edo u odds o
Body nr be wood

Imagine

Obaby me passa ur amor oo
Como o okocha, okocha dá dem d lamba
Genevieve Ooo Genevier Abeg me dê omota
Yeee
Bembem macio
Imagine dizer que eu sou presidente
U seja minha primeira dama
Imagine dizer que eu sou o Banco Central
Em seu banco eu vou enviar dinheiro
Emi edo u odds o
Corpo nr ser madeira

Composição: