Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
Roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something 'bout this feeling
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh
Ma Lo (com Wizkid e Spellz)
Spellz na batida
Tiwa Savage neste e-ay
Wizkid e yo wamama
Faça a linha uma vez
Esse tipo de coisa que eu nunca vi
Eu pressiono muito alto e me desanima wo-woh
Minha garota baixa para mim o
Nunca, jamais me leve a um crash o-wo-woh
Garota você me faz tremer
Garota se você sair eu sofro o
Com você eu não consigo wahala o
Eu quero dey com você para sempre
Roboskehskeh roboskehskeh
Se não for você, diga-me quem o
Dem go sempe dem go sempe
Ninguem mexendo com meu boo
Roboskehskeh roboskehskeh
Se não for você, diga-me quem o
Roboskehskeh robo-sim-skeh
Ninguem mexendo com meu boo
Ma lo oh, Jor oh
Você me dá amor que eu nunca vejo oh
Ma lo oh, Jor oh
Seu amor significa muito para mim oh
Ma lo oh, Jor oh
Você me dá amor que eu nunca vejo oh
Ma lo oh, Jor oh
Seu amor significa muito para mim oh
Não seja o que você faz ou o que você diz
Meu amor é solteiro nem plural sim
Irmão não seja boca, mas meu bobo, você seja plural, sim
Bonnie e Clyde
É como me sinto quando estou rolando com você
Garota má da África número um
E o Starboy você sabe como nós fazemos
Nwa baby, você espalha meu coração, você
E você carrega minha conta, você
Veja, eu não vou com você
Ma lo oh, Jor oh
Você me dá amor que eu nunca vi o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Seu amor significa muito para mim o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Você me dá amor que eu nunca vi o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Seu amor significa muito para mim o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
Se nem for você, diga-me quem o
Dem go sempe dem go sempe
Ninguem mexendo com meu boo
Roboskehskeh roboskehskeh
Se nem for você, diga-me quem o
Roboskehskeh robo-sim-skeh
Ninguem mexendo com meu boo
Oh oh oh oh
Eu nunca vi esse tipo de sentimento
Este amor em que acredito
Oh oh oh oh
Mesmo quando eu tento deixá-lo
Algo sobre esse sentimento
Ma lo oh, Jor oh
Você me dá amor que eu nunca vi oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Seu amor significa muito para mim oh
Ma lo oh, Jor oh
Você me dá amor que eu nunca vi oh
Ma lo oh, Jor oh
Seu amor significa muito para mim oh