395px

Reze

Victony

Pray

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

'Cause me energy high
Dey talk say me ah craze oh
Oh I no fit to be their mate
I no fit lie, you no fit to relate
If I open up my mind and you bury up your face oh
Inside, you gats gbes
This smile I carry for my face oh

E dey hide wetin I dey face oh
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

Too many talk wey dey make man vex
But I no fit come dey explain myself oh
Carry my cross and I face my fears
And feelin' my pain as I shed my tears
One day all man go meet for Heaven
Until then I dey chase my bread oh
Only my neck wey carry for my head oh

I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know (I no know what)
They wanna know (I no know wetin)
Tell me what they wanna know (I no know wetin)
They wanna know (I no know wetin)
Tell me what they wanna know

Reze

Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber
Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber
Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber
Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber

Porque minha energia tá lá em cima
Falam que eu tô doido
Oh, eu não consigo ser amigo deles
Não consigo mentir, você não consegue se relacionar
Se eu abrir minha mente e você enterrar seu rosto
Por dentro, você tá lascado
Esse sorriso que eu carrego no rosto

Escondendo o que eu tô passando
Eu já tô esperando por todos eles
Eles também tão esperando por mim
Eles tão rezando pra eu cair de novo
Mas minha mãe também tá rezando por mim
Eu já tô esperando por todos eles
Eles também tão esperando por mim
Eles tão rezando pra eu cair de novo
Mas minha mãe também tá rezando por mim

Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber
Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber
Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber
Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber

Muita conversa que faz o cara ficar puto
Mas eu não consigo ficar explicando
Carrego minha cruz e enfrento meus medos
E sentindo minha dor enquanto eu derramo minhas lágrimas
Um dia todo mundo vai se encontrar no Céu
Até lá, eu tô correndo atrás do meu pão
Só meu pescoço que carrega na minha cabeça

Eu já tô esperando por todos eles
Eles também tão esperando por mim
Eles tão rezando pra eu cair de novo
Mas minha mãe também tá rezando por mim
Eu já tô esperando por todos eles
Eles também tão esperando por mim
Eles tão rezando pra eu cair de novo
Mas minha mãe também tá rezando por mim

Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber
Eles querem saber
Me diga o que eles querem saber (Eu não sei o que)
Eles querem saber (Eu não sei o que)
Me diga o que eles querem saber (Eu não sei o que)
Eles querem saber (Eu não sei o que)
Me diga o que eles querem saber

Composição: