Bad To Me
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok
Perigosa pra Mim
Oi, manda pra mim
Esse tipo de corpo tá me dando dor de cabeça
E quando a gente sair, a gente pode fazer do seu jeito
Ou se você quiser, a gente pode fazer do meu jeito
Oi, já tomei dois
Você me liga, eu não vou, eu só quero ficar
Não tô nem aí, deixa os invejosos de lado
Dinheiro na minha mente o dia todo
Perdi meu rumo, oh
Esse tipo, esse tipo de amor, é
Que me faz querer mais, uau
Vem pra mim, oh
Esse tipo, esse tipo de amor, é
Eu quero pra noite
Me diz como você se sente, como você quer
Moça, garota, diz que seu corpo é perigoso pra mim
Passa pra eu sentir, me faz sentir, oh
Garota, você sabe como é, oh
É, a gente ama até de manhã
Garota má, viciada em mim
Só você sabe como isso me afeta
Só você sabe como isso me afeta, oh-uau, garota
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, é, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
Pros meus amigos (pros meus amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)
Tudo por você, baby
Se o dinheiro for demais, é só falar
Porque você sabe que o dinheiro é longo, ooh, é
Quebra suas costas com isso
É, só eu e você conversando, ninguém mais
Garota, deixa eu te mimar, é
Perdi meu rumo, oh
Esse tipo, esse tipo de amor, é
Que me faz querer mais, uau
Vem pra mim, oh
Esse tipo, esse tipo de amor, é
Eu quero pra noite
Me diz como você se sente, como você quer?
Moça, garota, diz que seu corpo é perigoso pra mim
Passa pra eu sentir, me faz sentir, oh
Garota, você sabe como é, oh
É, a gente ama até de manhã
Garota má, viciada em mim
Só você sabe como isso me afeta
Só você sabe como isso me afeta, oh-uau, garota
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, é, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
Pros meus amigos (pros meus amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok