395px

CIA (Criminoso em alarme)

Yemi Alade

CIA (Criminal In Agbada)

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

CIA (Criminoso em alarme)

O que você diz agora?
Yemi Alade, pop em dis on

Na quem é ladrão, na quem é criminoso
Shebi na, o homem, dey pega todo o dinheiro na
Na, o mesmo homem diz que vai me libertar na
O mesmo homem com quem me tratam como um prisioneiro
Na quem é ladrão na quem é criminoso
Quem é o dono do dinheiro wey seu chopping na
Oga as pessoas que prometem que vão dar terra a dem
Você não usa sua mão para construir outro homem

Ah ah na quem é o ladrão ooh
(Ole ole ole ole)
Eu digo quem é ladrão ooh
(Olê olê)
Criminoso em agbada
Matando nossa pátria
Sufocando nossa agenda
Sentado no homem comum

Antes antes nd seremos futuros
Você nos diz que diz que seremos o futuro de amanhã ahaaa
Omo o futuro não dispersar
Você não sabe dizer que o futuro não seja homem agora, sim e
Mentiras da nossa vida e tudo o que eles lhe deram
Oh oh oh oh

Criminoso em Agbada
Sufocando nossa agenda
E nós somos nós colocamos am para a escada ooh
Ele usou nossos sonhos para subir escada

(Ole ole ole)
Todos dem dem criminoso
(Ole ole ole)
Criminoso em agabda
Criminoso de poder em agbada
Não não não não não não

Toque em am cos power fit chop you up o
Mesmo quando você fica um pouco, ainda não é suficiente
Todo o poder na África
É aleijado pela maldade da governança
Sem mentira, sem mentira, nada para não ter mente
Mas nós apenas esperamos
Eu nunca vejo, nunca vejo um continente tão tenaz como a África
Mesmo que você traga fogo, mesmo que você traga fumaça
Qualquer coisa que você nos der, vamos cortar e ainda esperamos
Ibile ni mi ganhou progresso fi se você não sabe
Um criminoso em Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Ganhou o corpo e o proprietário do corpo
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Político muito sujo
Criminoso em agbada
Agbada o, issa criminal em agbada
Não seja porque estamos colocando am para escada
Usando nossos sonhos para subir escada
Caindo nossa esperança
Criminoso

(Ole ole) Dem seja criminoso
(Ole ole) Verifique criminal
(Ole ole) Criminoso em agbada
(Ole ole) Potência Potência Potência
Criminoso em agbada
Não não não não não não

Yemi Alade oh

Composição: Yemi Alade, Victor Kpoudosu