Oga

Ice Water
Yemi Alade

Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga

As you see me I be oga
No be package o!
As you see me dem dey call me
Chairman o!
And even if you follow, me go my village
Dem dey feely me o, oo
As you see me for we side na big boys o!

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Obi mo bi mo
Ebubedike
Ice water
Obi mo bi mo

Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment very important
Enjoyment, living your best life

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Oga

Água gelada
Yemi Alade

Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga

Como você me vê eu ser oga
Não seja pacote o!
Como você me vê me chamar de mim
Presidente o!
E mesmo se você seguir, eu vou a minha aldeia
Dem dey feely me o, oo
Como você me vê para nós lado a grandes meninos o!

Tudo cozido, tudo bem
Demasiado molho, você vai tempero de medo
Las las oo, nós vamos tudo bem
Ei, você pode apostar que nós jogamos dados

Não, não, niii, oooo
Nós nos viramos
Não, não, niii, oooo
Oga ni mi o

(Oga como dat)
E o crédito e show
Na assim vamos dey abençoar ooo
(Oga como dat)
Dem foi pensar dizer uma piada
Mas na dem don dey levantar-se ooo
(Oga como dat)
Família dey buzz meu telefone
Mas o dinheiro ainda dey empilhar o
(Oga como dat)
A garota está sempre online
Mas os dados não runout o dey
(Oga como dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Obi mo bi mo
Ebubedike
Água gelada
Obi mo bi mo

Feliz mesmo, querida
Aproveite a sua vida, querida
Feliz mesmo, querida
E doce para esse lado, querida
Wetin dey constante?
Na diversão, flexionando a abundância
Prazer muito importante
Prazer, vivendo sua melhor vida

Tudo cozido, tudo bem
Demasiado molho, você vai tempero de medo
Las las oo, nós vamos tudo bem
Ei, você pode apostar que nós jogamos dados

Não, não, niii, oooo
Nós nos viramos
Não, não, niii, oooo
Oga ni mi o

(Oga como dat)
E o crédito e show
Na assim vamos dey abençoar ooo
(Oga como dat)
Dem foi pensar dizer uma piada
Mas na dem don dey levantar-se ooo
(Oga como dat)
Família dey buzz meu telefone
Mas o dinheiro ainda dey empilhar o
(Oga como dat)
A garota está sempre online
Mas os dados não runout o dey
(Oga como dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Composição: