Mr. President
Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)
Repeat Verse 1
Repeat Chorus
Repeat Verse 2
Baba God help this country
Repeat Chorus till fade
Senhor Presidente
Verso 1
Comida não tem
Irmão, água não tem
E nosso país tá uma droga
Todo dia é dia de ladrão, um dia é do dono, hein
Pobre que rouba tempero
Mano, vão mostrar a cara dele pro caçador de criminosos (caçador de criminosos)
Rico que rouba grana
Mano, a gente não vê a cara deles pro caçador de criminosos
Me diz algo agora, cara
Rico vai gritar oração (muito obrigado)
Pobre vai gritar (tô morrendo aqui)
Rico vai gritar oração (muito obrigado)
Pobre vai gritar (tô morrendo aqui)
Façam a gente ser bem liderado
Não deixem essa nação cair no buraco
Refrão
Senhor Presidente [Lidere a gente bem]
Se você for governador [Governem a gente bem]
Se você for senador [Senado bem]
Se você for polícia [Polícia bem, não aceite suborno]
Vamos lá, lidere a gente bem [Né, me ajude, Governem a gente bem]
Se você for senador [Senado bem]
Se você for polícia [Polícia bem, não aceite suborno]
Verso 2
Combustível não tem
Irmão, transporte não tem
E nossa estrada tá uma droga
E os caras da NEPA, hein?
A gente não tem luz
Todo mundo só grita
Sem combustível, como a gente vai sobreviver?
Muitos jovens prontos pra trabalhar
Mas como não tem trabalho
Como eles vão sobreviver?
A gente é gigante da África
Mas pra conseguir visto pra Gana
é uma prova [oh meu Deus]
Policial vê branco
ele vai te dizer
Eu digo que aquilo é vermelho
Me diz algo, meu povo
Façam a gente ser bem liderado,
não deixem essa nação cair no buraco
Repete Refrão
Verso 3
Alhaji que tirou o uniforme
diz o nome do partido dele
Pessoas Destruindo Pessoas
Esse é o nome do partido
eleição no meu país
é tudo camaradagem
trapaça
arranjo não é
Pessoas que votaram neles
ainda vivem na dor
Isso é uma vergonha
Estou tão envergonhado
A gente já pegou licença de loja
Pegou licença de comércio
licença de comércio
Você ainda tá queimando loja
Você quer me dizer que
não sabe quando eles pagam?
Por que você faz a gente
viver na dor?
Façam a gente ser bem liderado
não deixem essa nação cair no buraco
Repete Refrão
Omo, nada tá certo
Qualquer coisa que tá errada é feitiçaria
É por isso que a gente diz
Omo, não tá fácil
Tanke (eco)
Repete Verso 1
Repete Refrão
Repete Verso 2
Baba God, ajude esse país
Repete Refrão até sumir