exibições de letras 59

Fi Kan We Kan (feat. Rema)

BNXN fka Buju

Letra

    O-Obah
    Wah dem a seh?
    Wan le mo kun mo le
    Fi'kan we'kan nkan (Ka le jo), fi'kan we'kan nkan (Fa le to)
    Fi'kan we'kan nkan

    Oh, as you can see, something wey no dey for me
    I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C
    Oh, as you can see, something wey no dey for me
    If you don't say that you're for me, it's no guarantee
    I no fit say you be my padi
    For my money, mo le ka e mo one corner
    For my balance, you no straight my guy, you too kana
    I enter small yawa for your matter
    You dey owe me, you wan dey come

    Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
    Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
    Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
    Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (Why you wan dey?)
    Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
    Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan

    Pay me my money, make I ball small
    Stop all the long talk, I no dey forum
    Me I wan sungbalaga with my day ones, my day ones
    I no fit let my enemies shame me gan
    Na why me I no dey rest, I always dey work
    Coward, if I say I wan lazy gan
    I go pick money before I pick my babe call
    Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
    If I fall, omo, make I bend
    Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
    Stand fit before I change my color, color
    I dey talk, you dey talk, shut up
    Me wey be werey, I no be bolo
    Shebi, you be mama Ebo? L'm fed up, uh

    You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan), fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'-uh)
    You wan dey fi'kan we'kan nkan (Ayy, yeah), fi'kan we'kan nkan (Baby mama, oh)
    Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nkan) Fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan)
    You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (Mm-mm)




    Comentários

    Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

    0 / 500

    Faça parte  dessa comunidade 

    Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de BNXN fka Buju e vá além da letra da música.

    Conheça o Letras Academy

    Enviar para a central de dúvidas?

    Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

    Fixe este conteúdo com a aula:

    0 / 500

    Opções de seleção