exibições de letras 26

28 Grams

Burna Boy

For morning (ganja)
For evening (ganja)
For morning (ganja)
For evening (ganja)
I love the (ganja)

28 grams 1 oz mi have
Ninu yara mi oh
I no fit love you like I love marijuana
Make I no whine you
I no dey too talk
Na my mind I dey yarn
Mi o le p'ara mi oh
I no dey smoke crack
I dey smoke sativa
Mi o gb'oja s'ara mi oh

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Ganjaman don't go nowhere
Unless I smoke my igbo
Make una leave me
Make una leave me
Dey, make I dey my own
I no need any disturbance
I no bother nobody eh
Awon kan shey omila
Awon kan je politician

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Composição: Damini Ebunoluwa Ogulu / Marlon Asher / Marlon Sobers / Adebajo Oluwanifemi Adebanjo. Essa informação está errada? Nos avise.



Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Burna Boy e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Opções de seleção