
Normal
Burna Boy
Óyà, ṣògo lógo, ọmọ ológo
Lora motor, kọ'lé tomorrow
Naira, kobo, owó ní kókó
I see the future, molojú kòkòrò
Ayé lé kókó-kó inside jungle
And if you blow, j'ijo Poco
Ṣògo lógo o, oh-oh, ọmọ ológo, má ń ṣáagolo
Tó bá lé gbémi dé'bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
À b'orí bímo ṣé ńgawu oh, gawu oh
I no get many padi
Girls dem dey pack like sardine
Gbàgbé
Wetin man go talk, e be normal-normal (ọmọ ológo)
Normal-normal (ọmọ ológo, 'lógo-go)
Normal-normal (ò má ń bàmí l'Èkó)
Normal-normal (normal, normal)
Tó bá lé gbémi dé'bẹ
Only the money gbémi dé'bẹ
People dey doubt say e sure for me ke
Rich nigga before I signed to label
I dey grind from day one 'cause I like to make sense
One, two girls, and I want them naked
Monogamy is overrated
Need more girls 'cause my brother dey there, and we like to make friends
Once in a year, try to dey knack somebody girlfriend
Find one, sweet one, carry dé'bẹ
Tó bá lọ gọ, wárí meh-meh oh
Tó bá lé gbémi dé'bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
À b'orí bímo ṣé ńgawu oh, gawu oh
I no get many padi
Girls dem dey pack like sardine
Gbàgbé
Wetin man go talk, e be normal-normal (ọmọ ológo)
Normal-normal (ọmọ ológo, 'lógo-go)
Normal-normal (wọn má wàmí l'Èkó)
Normal-normal (tó bá nibon l'Èkó) (e be normal, normal)
Normal-normal (wọn wá mi l'Èkó)
Normal-normal (normal-normal)
Mm, tó bá lé gbémi dé'bẹ, I go follow o (follow o)
(What, mad?)
(You are mad)
(Go, go)



Comentários
Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra
Faça parte dessa comunidade
Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Burna Boy e vá além da letra da música.
Conheça o Letras AcademyConfira nosso guia de uso para deixar comentários.
Enviar para a central de dúvidas?
Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.
Fixe este conteúdo com a aula: