Bandana (feat. Asake)

Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG

But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner

Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)

Till eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)

Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
Dem no know wetin dey sup (dem no know wetin dey sup)
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking

All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni is coming (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Bandana (part. Asake)

Sutil
Todos eles foram notados
Eu não estou brincando
Todos os meus caras, eles me conhecem
Desde '06
Eu tenho escrito esta história
Eu não sou um OG

Mas, se você perguntar a eles, eles me conhecem
Eu não derrubo árvores
Estou vestido de música (l'o-o-ri)
A música me escolheu
Apenas saiba disso e conheça a paz (conheça a paz)
Eu sou discreto
Mas, eu nunca estou sozinho
Senhoras sexy
Venha reclamar de mim lentamente
Foi o amor que vi que me deu fígado
Eu sou um garoto do gueto, sou um pecador

Ninguém tema, somente a Jeová
E, graças a Deus, vou longe
Usain Bolt, o boneco de neve
Grite para aqueles de vocês em Shitta
Bandana como 2Pac
Caminhantes da meia-noite, Karashika, ahh
Eles nunca me veem chegando
Hmm-mm, chegando'
Estou carregando um está chegando (ii-sim-sim, oh-yoh)
Menino nigeriano que foi para o exterior (que foi para o exterior)
Way Go Foreign (Way Go Foreign)
Oshey, Sr. Dinheiro (oshey, Sr. Dinheiro)
Eu nunca sou fraco, nunca paro (ahn-ahn)

Até a eternidade, estou pegando fogo
Meu legado não vai morrer
Minha família é para toda a vida
Onde eles estão?
Quem são eles? (eles já foram?)

Eles vão enlouquecer, eles vão se cansar
Eles vão dizer, eles vão dizer (eles vão dizer, eles vão dizer)
Eles não sabem o que deveriam ser (eles não sabem o que deveriam ser)
Mas, discreto
Todos eles foram notados (ahn-ahn-ahn)
Eu não estou brincando

Todos os meus caras, eles me conhecem (ahn-ahn, ahn)
Desde '06 ('06)
Eu tenho escrito esta história (história)
Eu não sou um OG
Mas, se você perguntar a eles, eles me conhecem
(Giddem)
É o amor que vejo que me dá fígado (me dá fígado)
Eu sou um garoto do gueto, sou um pecador (sou um garoto do gueto, sou um pecador)
Ninguém tema, somente a Jeová
E, agradeço ao Senhor, estou indo longe (estou indo longe)
Usain Bolt, o cientista (cientista)
Grite para aqueles de vocês em Shitta
Bandana como 2Pac
Caminhantes da meia-noite, Karashika, ahh
Eles nunca me veem chegando
Hmm-mm, chegando'
Estou chamando um está chegando (ii-sim-sim, oh-yoh)
Menino nigeriano que foi para o exterior (que foi para o exterior)
Way Go Foreign (Way Go Foreign)
Oshey, Sr. Dinheiro
Eles nunca me viram chegando'
Hmm-mm, chegando
Estou carregando um está chegando (estou carregando um)
Menino nigeriano indo para o exterior
Quem foi estrangeiro
Oshey, Sr. Dinheiro (oshey, Sr. Dinheiro)

Composição: