Faça login para habilitar sua assinatura e dê adeus aos anúncios

Fazer login
exibições de letras 9.331

Bless Me

GoodGirl LA

When would you bless me
Lord please let me know
I go dey halla
One day girls go blow

Give me anointing
Something wey go flow
I go dey halla
One day girls go blow

So baba shower your blessing
Show me your love
So baba shower your blessing
Show me your love
Say make you show me your love

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

Say I wan make my mama proud
Wanna be the girl they talk about
Sey me wan run tins for the area
Everyday we dey countdown for area
When would you let me know

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So baba shower your blessing
Show me your love
So baba shower your blessing
Show me your love oh
Say make you show me your love

Adicionar à playlist Tamanho Cifra Imprimir Corrigir Enviar tradução

Ver mais palavras

Dicionário de pronúncia


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de GoodGirl LA e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Posts relacionados Ver mais no Blog


Opções de seleção