exibições de letras 14

Bobo Me (Interlude) (feat. Nneka)

Les Amazones d'Afrique

Letra

    Plenty people dey wonder
    How I wan come dey live my life
    As I kon comot from dem face
    Dem kon dey vex for where I dey
    Dem try to find me, but they can’t
    Dem try to stop me, all in my head

    These thugs, these people
    These lies, deceivers
    This loss of this world
    These cries must leave this

    Oh please tell me that I might fit find
    The cure to my insanity
    Oga mi you fit give me
    Something wey I fit loving
    Cause e don wey I dey find
    Tay solution to di mata
    Cause e don tay wey I dey find
    Solution to di mata

    These thugs, these people
    These lies, deceivers
    This loss of this world
    These cries must leave the eyes

    These thugs, these people
    These lies, deceivers
    This loss of this world
    These cries must leave the eyes


    Comentários

    Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

    0 / 500

    Faça parte  dessa comunidade 

    Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Les Amazones d'Afrique e vá além da letra da música.

    Conheça o Letras Academy

    Enviar para a central de dúvidas?

    Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

    Fixe este conteúdo com a aula:

    0 / 500

    Opções de seleção