Faça login para habilitar sua assinatura e dê adeus aos anúncios

Fazer login
exibições de letras 109

Ripo Ripo

Omah Lay

Damburuba
Armed robber
Damburucas
Sound go down
Oga okada
Barack Obama
Reverend Mbaka
Omo yoruba
Wole Soyinka
Oga Osama
Oga Ogbaja
Osaro Wiwa
Oluwa Burna
Omah Oluwa
Yar'Adua
This one
That one
I dey do my thing small small
I no dey follow you for more agbalumo
And I dey take my sign small small
I no dey follow you try Kanji Dam
Let Me Come And Dey Go
The money wey I get no be to com dey show
The car wey I get, I dey use no dey drive for road
The life wey i dey live is on my own

You con dey call me benchman (player)
Wey dey form sense man (Gbenga)
Wey dey claim benzema (stranger)
No one to come and quench my (prayers)

But I dey give them ripo ripo popoo
The vibe dey enter the body ohhh
Ripo ripo oh
The Vibe Dey Enter The Body oh oh
Me i dey give them porigi poo po
As I dey find my money oh oh
Me I dey give them, porigi poo po po
Me I just dey find my money ohhh
Bhad Souldja

Adicionar à playlist Tamanho Cifra Imprimir Corrigir Enviar tradução


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Omah Lay e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500


Opções de seleção