exibições de letras 1

Feel D Mood (feat. Outsyd Eddie, Famuos Pluto & Tega Boy DC)

Outsyd DJ

Ay, ehn? Arira
Tega boi
(Shu, charge am, shu shu, charge am, totori)
B! Busy

As we dey chop am dey go (ehn?)
Na wetin we show you go see (ai etutu)
For here na only knack and bill (knack am)
You suppose know how e be (how e be)
Them say no white teeth for benin (ehn)
Say na only white Benz dey benin (ehn)
And we dey press am dey go (wahala)
As we dey feel d mood (feel d mood)
Your babe dey feel d mood (ehn)
And I dey in the mood (ehn)
Loud your speaker volume (loud am)
'Cause you wan feel d mood (ehn, hmm)

(Na this part I like o) water na water
Bolt man wan drop one for us (e wan dey pack am, one million)
Bolt man drop for us (no be lie say)
Bolt man drop for us
Bolt man dey feel d mood (e dey feel am)
E dey feel d mood (e wan dey pack am)
E dey march am o (elon father)
Bolt man suffery o (that kain matter)
(Shu, charge am, shu shu, charge am, totori me)

Na this part I like o (na this part you like ehn)
Na this part I like o (this part you like ehn?)
Na this part I like o (say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (this part wey you like ehn)
Na this part I like o (na this part I like ehn)
Na this part I like o (say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (na this one I like ehn)
Na this part I like o (say na this one you like ehn?)

Bolt man dey feel d mood
I don cook, you must chop am
Enjoy the food
Bolt man dey pilate am, and he's feeling good
Dey your whip, na bolt naim me I dey use, ehn
Bolt man dey raise am, pilate am, e dey feel am
E dey press am, e dey raise am, e dey march am dey go
Bolt man dey press am, pilate am, e dey feel am
E dey raise am, e dey raise am, e dey raise am dey go

(Na this part I like o) water na water
Bolt man wan drop one for us (e wan dey pack am, one million)
Bolt man drop for us (nor be lie say)
Bolt man drop for us
Bolt man dey feel d mood (e dey feel am)
E dey feel d mood (e wan dey pack am)
E dey march am o (elon father)
Bolt man suffery o (that kain matter)

Na this part I like o (na this part you like ehn)
Na this part I like o (this part you like ehn)
Na this part I like o (say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (this part wey you like ehn)
Na this part I like o (na this part I like ehn)
Na this part I like o (say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (na this one I like ehn)
Na this part I like o (say na this one you like ehn?)

Composição: Outsyd DJ / Outsyd Eddie / Osahon Uzama / Tega Boy DC. Essa informação está errada? Nos avise.

Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Outsyd DJ e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Opções de seleção