abodi
Patoraking
abodi
abodi
É kel p vibesIt's kel p vibes
Rumuokoro pegou fogoRumuokoro don catch fire
Ontem à noite eu tava andando na ruaLast night I was walking on the road
Quando atiraram no homem e furaram o pneu deleWhen they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu pegou fogoIkorodu don catch fire
Enquanto eu ando, vejo um caraAs I dey waka, I dey see one man wen
Que tomou tiro enquanto carregava suas coisasBe say dem shoot wey dey carry kaya
O senhor carregava as coisasThe baba carry kaya
Soldado vai, soldado vemSoldier go, solider come
Quartel nunca fogeBarrack no dey run
Mata com arma, você vai morrer com armaKill by a gun, you will die by a gun
Como você vai se sentir no ponto sem volta?How you go feel at the point of no return?
Muitos morreram sob o SolNuff men dead under the sun
Foi assim que mataram o homem inocenteNa so them kill the innocent man
Homem inocente tinha amigo próximoInnocent man get paddy man
Amigo ficou puto, virou talibãPaddy man vex turn taliban
Talibã incendiou a cidade inteiraTaliban run the whole town down
Mataram o Abobi, é (mataram o Abobi)Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, Abobi, éAbobi, Abobi eh
Mataram o Abobi (mataram o Abobi)Dem don kill abobi (don kill abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, Abobi, é, ayAbobi, abobi eh, ay
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)Fire (ahn-ahn-ahn)

Meu coração dispara, gbim gbimOse mi bipe, gbim gbim
Meu corpo inteiro gbim gbimMy full body dey gbim gbim
Sinto tudo gbim gbimMy body do me, gbim gbim
A cidade tá caóticaObodo delu jim jim
Boa pessoa tá tensaOnyeoma na jim jim
Tô levando minhas coisasI carry my thing jim jim
De Rumola a AgidingbiFrom Rumola to agidingbi
Todo lugar tá uma loucuraEverywhere just dey gidigidi
A cidade tá quenteDelu Ma jim jim
Eu seguro meus sapatos, gbim gbimI carry my shoe gbimgbim
Mamãe também tá gbim gbimMama sef dey gbimgbim
Papai também tá gbim gbimPapa sef dey gbimgbim
Abobi não procura confusão (ahn-ahn-ahn)Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
Ele não procura confusão (ahn-ahn-ahn)E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
Ele só quer curtir (ahn-ahn-ahn)He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Pai de família batalhando (ahn-ahn-ahn)Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)

Oh, oh, ohOh, oh, oh
Mataram o Abobi (mataram o Abobi)Dem don kill abobi (don kill abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)Na who kill abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi, éAbobi, abobi eh
Mataram o Abobi, é (mataram o Abobi)Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, Abobi, é, ayAbobi, abobi eh, ay
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)Fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)Fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)Fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)Fire (ahn-ahn-ahn)

Comentários
Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra
Faça parte dessa comunidade
Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Patoraking e vá além da letra da música.
Conheça o Letras AcademyConfira nosso guia de uso para deixar comentários.
Enviar para a central de dúvidas?
Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.
Fixe este conteúdo com a aula: