Faça login para habilitar sua assinatura e dê adeus aos anúncios

Fazer login
exibições de letras 435

Finger Down

Raybekah

It's Ora Records
Yeah yeah yeah yeah
Raybekah fit the boy
Step thy na thy every all all all
Doctor doctor
Put your finger down
If corona don dey make you catch konji yeah
Put the finger down if you miss your man na your fine baby oh uh uh
Put the finger down

Hey
Put your finger down if you no fi
Wait for corona to freeze yeah ehh ehh
Put the finger down if you want to party after party oh uh
Hey

Put your finger down if you meet
Solution way dey start for street yeah ehh eh
Put the finger down if you miss the life and things you did oh uh uh
Put the finger down if isolation don tire you and me yeah eh eh
Put the finger down uh uh yeah yeah ehh ehh yeah eh eh eh

Me I won to look e na your eye
Me I won to tell you say I like
For isolation don dey pass
Wetin I go do to save my guy

Oya baby baby say you I want your love
Anytime I reason you I wan dey bloj
But you don't do me something
Come G hold me and I want you back baby
Oh no no no no
Oh no no no no

Which dey me I go dey see my baby ohh ohh
Oshe oshe
Oh baby ehhh
Na you wey I want and I no fit to like
Cause my love dey knock on your door door door kpo kpo

Oh baby shey you no say I want you
Corona don dey door I no fi know
Which time I go see your face
No comi nah me yah

Gimme some look
Shé you know I like
When you drop all
Oya baby come
Let me give you some love ah ah oh, yeah yeah yeah

Put your finger down
If you miss your baby yeah ehh
Put the finger down
If you want to kiss him or her eh yehh
Put your finger down
If you you no fi wait for corona to freeze yeah eh eh

Put the finger down
If you want to party after party oh uh uh
Hey
Put the finger down
If you meet solosho way dey stark for street yeah eh eh

Put the finger down
If miss the life and the things you did oh uh
Put the finger down
If isolation don tire you and me yeah eh eh
Put the finger down
Yeah yeah eh eh eh

Adicionar à playlist Tamanho Cifra Imprimir Corrigir Enviar tradução


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Raybekah e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Posts relacionados Ver mais no Blog


Opções de seleção