Oh, oh
Oh, oh

Me I no dey worry, 'cause I get you
(Get you, get you, get you yah, yah)
Everything with you, yes, I can
(Can do- can do-can do-can do)

Me I no dey worry 'cause I get you
Who dey with you dey belle full

My, whole life na you
Your love for me na true
My, whole life na you
Your love for me na true

I for no fit do anything
If e no be you wey dey by my side
Now my flexing just dey begin
I go love you for the rest of my life
I for no fit do anything
If e no be you wey dey by my side
Now my flexing just dey begin
I go love you for the rest of my life

Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Got the mind of a believer
Nothing more
Nothing less

My whole life na you
Your love for me na true
My whole life na you
Your love for me na true

My, whole life na you
Your love for me na true
My whole life na you
Your love for me na true

He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me

Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Capable-capable
Capa-ble-ca-pa-ble
Caa-ca-pa-ble
Ca-pa-ble-ca-pa-ble




Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Victor Thompson e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Opções de seleção