Faça login para habilitar sua assinatura e dê adeus aos anúncios

Fazer login
exibições de letras 727

Kwaku nie

My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feelin' very weird
Somethin' wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving,
I won't believe you (I won't believe you)
No—

'Cause how far could I go? (How far could I go?)
Eh-yeah (how far could I go?)
I'm too close, I can feel it
Somethin' is vibratin' inside me, I'm celebating
But, outside them dey kill me
My own self dey kill me (my own body, my own body)

My own anxiety
My inferiority, what-what-what (ah)
Ah! Dem all dey kill me, dem all dey kill me
And, I don't feel okay (okay)
My heart is beatin' so fast (so fast)
So fast
So fast (oh, fast-fast, fast)

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh

'Cause you know how e be, my Shella (shella)
Streets gettin' colder
They bury my bredda spirit, he no fit stand proper
He dey shake oh (he dey shake oh)
He no fit stand proper, he dey shake oh
It's hard to believe, my gena (genna, genna, genna, genna)
You for see with your naked eyes, I swear my papa
This season is a very dark one (very dark season)
This season is a very dark one, oh (it's a very dark season)

My own anxiety
My inferiority, what-what dey kill me
Dem all dey kill me, (dem all dey kill me)
Dem all dey kill me
And, I don't feel okay (okay, okay-yy)
My heart is beatin' so fast (so)
So fast oh (so)
So fast (okay, okay-yy)

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh

Adicionar à playlist Tamanho Cifra Imprimir Corrigir Enviar tradução


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Black Sherif e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Posts relacionados Ver mais no Blog


Opções de seleção