Already Falling

Davido

Uh, Olómì jọ́
Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah, yeah)
(Shokotorokoto, rokototo)
Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? (Falling in love)
Yeah-yeah, yeah-yeah, I'm already falling (A-A-Ara)
Olololo, ah
(Wise men said)
Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah (only fools rush)
(Ololo, ololo, ololo, ah) sha-ba-da-ba-di-ti-di-de
(I can't help) ayaya
Falling in love with you
Yeah, yeah

Mm, oremi, oremi (oremi, atata)
Abeg, oh, ogịnị? (No give me heart attack)
Girl, I go pay (girl, I go pay, yayaya)
Yes, I go fire down (if you fire, yayaya)
Oya, activate me (da-da-da)
And hold me 'cause I'm falling in love with you
Mm, oshokor, oshokor (oshokor, yokoto)
You give me, I take am (i fallie, yakata)
Man, I go pay (man, I go pay, da-da-da)
Who be that wey dey talk? (Olodo, rabada)
Baby, I dey craze for your matter
So hold me 'cause I'm falling in love with you

Mm, yeah, them dey go south (them dey go?), I dey go north
Oh, girl, you pack am, it's a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e buss out, I dey mess up

(Ah-ah-ah) uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah
(Ah-ah-ah) uh, my sugar banana, honey bunny, yeah
(Ah-ah-ah) ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah?
(Ah-ah-ah) girl, I'm already falling, yeah

Baby, which one be this wey you wan dey do?
(Baby, which one be this wey you wan dey do?)
Mm, after we don plan the rendezvous (vou', ah)
Count me, I'm all in, baby, this night I'm falling in love (with you)

Mm, yeah, them dey go south (them dey go?), I dey go north
Oh, girl, you pack am, it's a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e buss out, I dey mess up
So, hold me 'cause I'm falling in love with you

(Ah-ah-ah) uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah
(Ah-ah-ah) uh, my sugar banana, honey bunny, yeah
(Ah-ah-ah) ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah?
(Ah-ah-ah) girl, I'm already falling, yeah
(Ah-ah-ah) uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah
(Ah-ah-ah) uh, my sugar banana, honey bunny, yeah
(Ah-ah-ah) ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah?
(Ah-ah-ah) girl, I'm already falling, yeah
(Sensei)

Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Davido e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Opções de seleção