Na Famous Pluto
In case you no know

The door no open, na so I go follow fence
You no fit calm me down, my disciples dey vex
Ten-ten, boy, I no even dey read for test
You no fit look me for long, and you no fit look me less
My Face ID no dey work again 'cause I don too fresh
I don dey drop banger, so wetin be next?
You wan be like me? You go tear your ACL
Share the money, leave talk for VDM

I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete
I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete
I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete
I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete

Cinderella dress in yellow
Most of my hit songs na solo
I dey deliver like Glovo
All my eyes red for money like zobo
Too much talk no dey full basket
If you rush life, you go end for casket
Na me guide pass 'cause I wear blue jacket
I dey find money like women wey dey head inside market

I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete
I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete
I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete
I say, H-I-M, him
Famous Pluto is the next big thing
He don dey cause problem for industry
If you no hear Uzama, party no fit complete

OJ on the mix




Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Famuos Pluto e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Opções de seleção