Satisfield [18+]
Famuos Pluto
Wowowo
Na Famous Pluto
Who-who-who go?
I be àṣẹ́wó boy, you know say, me, I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
When she put her mouth for my thing, I holler: Oh, my God
And she is very loyal, she sabi sing all my song
After the other night, she carry all her friends dey come
I ask her: Wetin sup? She say, she need a threesome
She like the dark guys wey be say na make him dick long
I understand say she wan carry all her friends along
I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them
I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them
Oh, oh
Eh, eh
Oh
Eh, ye, oh
If I no see OS, then I go back to my ex
Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
As we don knack finish, she say: Baby, wetin be next?
If to carry OS na exam, I suppose carry first
The thing dey [?] me now say, me, I dey always invest
As I release, I dey alerts, then I begin dey regret
I get baddies for North, South, East, and West
It's my problem, people love me for things I no too get
I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them
I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them




Comentários
Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra
Faça parte dessa comunidade
Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Famuos Pluto e vá além da letra da música.
Conheça o Letras AcademyConfira nosso guia de uso para deixar comentários.
Enviar para a central de dúvidas?
Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.
Fixe este conteúdo com a aula: