Don't Let Me Down
Marvel
All this girl′s wanna take me away
But I swear them no go see my face
'Cause I know say na you be the one wey I want see on top my bed
Even if dem turn giveaway
Come along want you run away
'Cause I know say na you be the one on top my head
What am I trying to say
If you leave me like this
All this girl's wanna take me away
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
As if na giveaway
I just wanna see your face come hypnotize me
Onome don't let me down
Don′t let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don′t let me down
Don′t let me down
Don't let me down onome
Daughter of jezebel
Make you love me as I dey
I don't see hell on earth
Please don′t maximize my pain
No let my love for you
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my own
So if I come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me
Onome don't let me down
Don′t let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don′t let me down
Don′t let me down
Onome don't let me down
Don′t let me down
Don't let me down, ooh, ahh
Comentários
Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra
Faça parte dessa comunidade
Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Marvel e vá além da letra da música.
Conheça o Letras AcademyConfira nosso guia de uso para deixar comentários.
Enviar para a central de dúvidas?
Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.
Fixe este conteúdo com a aula: